
efe oraka - bstrd كلمات أغنية
i no wan reason the matter
as i cut for you, you do me like b_st_rd
wetin i do you wey make you do me like b_st_rd
cos’ i no wan reason the matter omo
i no wan reason the matter
as i cut for you, you do me like b_st_rd
wetin i do you wey make you do me like b_st_rd
cos’ i no wan reason the matter omo
i no wan reason
i can’t go there
if i deep your position
you don’t play fair
i’ve got a broken heart
and a fallen hand
how you leaving my love
with nowhere to land
na the kind you dey feel
nothing dey to think
i’ve been tipped off the edge
and push to the brink
ocean never sea water wey dey my eye
i fit craze if i try to rationalize
i no wan reason the matter
as i cut for you, you do me like b_st_rd
wetin i do you wey make you do me like b_st_rd
cos’ i no wan reason the matter omo
i no wan reason the matter
as i cut for you, you do me like b_st_rd
wetin i do you wey make you do me like b_st_rd
cos’ i no wan reason the matter omo
i swear
i no wan reason the tin
why you dey do me like say i be small pikin
i come dey wonder how all this nonsense take begin
i can’t believe the way you diminish
see you see me as you see me finish
so make you tell me why
which kind explanation you go wan take justify
i no dey do too much them go dey say i dey fight
and if dem talk i no go answer walai
make una leave me make i reason the guy
i no wan reason the matter
as i cut for you, you do me like b_st_rd
wetin i do you wey make you do me like b_st_rd
cos’ i no wan reason the matter omo
i no wan reason the matter
as i cut for you, you do me like b_st_rd
wetin i do you wey make you do me like b_st_rd
cos’ i no wan reason the matter omo
wetin i do you
wetin i do you
tell me wetin i do you
tell me wetin i do you
wetin i do you
tell me wetin i do you
tell me wetin i do you
( mhmm omo )
wetin i do you
( mhmm omo )
tell me wetin i do you
( mhmm omo )
tell me wetin i do you
wetin i do you
كلمات أغنية عشوائية
- coob - another song about crying كلمات أغنية
- forkstar - пинк (pink) كلمات أغنية
- mejt - pierdolę życie na niby كلمات أغنية
- inhansed - alive كلمات أغنية
- wayv-x - run كلمات أغنية
- grace files - under your thumb كلمات أغنية
- subcarpați كلمات أغنية
- tillr - low كلمات أغنية
- codyx - 2k19 كلمات أغنية
- wildflowers - ain't nobody like you كلمات أغنية