
edreez khalifa - feel كلمات أغنية
zee zai (hook)
bobo shey you dey feel
wetin ah dey feel
cos your love they
give me joy. i swear to god
no be lie
bobo shey you dey feel
wetin ah dey feel
cos your love they
give me joy. i swear to god
no be lie
this is our love..e totoriiii
for the body e just dey collbii
for the cold make we gum body
na me and you we no need somebody..
when i look at your eye’s
i see the love
i see the love that
am waiting for
my toyin tomato
my suger loving
my honey bunny
my sweet potato…..
shey you dey i feel
wetin i dey feel..
your birthday na my atm password
when i wake up in the morning
to you i love you na my first word
ashabi mi aduke mi you the queen
of my world
we can get married have kids..
10years we can celebrate our
anniversary god spare our life’s
tha na compulsory ……
zee zai (hook)
bobo shey you dey feel
wetin ah dey feel
cos your love they
give me joy. i swear to god
no be lie
bobo shey you dey feel
wetin ah dey feel
cos your love they
give me joy. i swear to god
no be lie
verse 2..
deep inside me
ah no say na you…..
na you na you
dem go try make dem spoil you
me ..
dem go try make dem play you cunny
se jeee jeee make you sayyy jejej
this our love naaa jeje ooooo
كلمات أغنية عشوائية
- 4ftr - bad guy كلمات أغنية
- no wave - you & me كلمات أغنية
- vittorio matteucci, lola ponce & richard cocciante - la tortura (live) كلمات أغنية
- linda rose moody - seeds كلمات أغنية
- buraco - incontrolable كلمات أغنية
- pepel nahudi - люби меня (snippet 12.03.2024)* كلمات أغنية
- aronchupa & little sis nora - misery كلمات أغنية
- timeless kel - no time كلمات أغنية
- зоопарк (zoopark) - странные дни (strange days) كلمات أغنية
- vilma alina - vika sivu كلمات أغنية