edrake - ije ego كلمات الأغنية
chorus
ji ego? i no get, i wan get oya work on your ije ego (ego oyibo)
eji ego? i no get, i wan get oya work on your ije ego (ego oyibo)
eji ego? i no get, i wan get oya work on your ije ego (ego oyibo)
verse 1
hustle for street,i no dy tire
mummy come see your boy,he’s on fire
must to grind hard, pour me holy water
all my enemies must call me oga
when you no get she go turn to virgin now
now you buy the benz she go open am
nothing is permanent, things go turn around
i be their saviour, i was lost but found
im’ga paputaya co sie, my n-gg-z must chop from my ite ofe
oluwa go pick call, i go dey okay
i must famous like dangote, shakiti like olamide
adim busy, hustle go pay
use your one ticket, i go use my way
i must to give -ssurance like obo adeleke
chorus
eji ego? i no get, i wan get oya work on your ije ego (ego oyibo)..x3
verse 2
life is hard on the sacrifice,i go pay the price
you no get you dey chase woman, oga just be wise
who no get money no fit jolly, i swear no be lie
me sef don pray, i dey pay my t-the
i no need pant to buy my benz
i get god as my self defence, n-bi joke o, i dey worry less
kitazi the boy by nnku, i dey spray money, jesus idi good
poverty must die (i am brown new)
i swear e no easy,no go retreat go loose focus, don’t get deceived
be a man, that’s what it is, be on guard, always run legit
chorus
eji ego? i no get, i wan get oya work on your ije ego (ego oyibo)…x5
كلمات أغنية عشوائية
- archie roach - little by little كلمات الأغنية
- kirk knight - pussy facx كلمات الأغنية
- circa waves - stuck in my teeth كلمات الأغنية
- coach bombay - cool thing كلمات الأغنية
- papercuts - still knocking at the door كلمات الأغنية
- cari cari - no war كلمات الأغنية
- swateezy - racist كلمات الأغنية
- nucky breaux jr - same clothes كلمات الأغنية
- margaret cho adam barta - see u next tuesday كلمات الأغنية
- 3a - sind wir freunde? كلمات الأغنية