
eddie gwap - location كلمات أغنية
yh yeah
here we go now
oooooh yh yh
beat ne wo low
eddie gwap
wow
internally
on you i don fire my gun
chineke i don shout oh my god
na you go press my power b_tton
searching for peace
na your corner i come find some
you resemble someone for my church
she don dey smile
i catch up fast o
manipulate my feeling
you got me running kilometre
she put something for body
wey dey control me like cigar
oh my days
na me fall love like this
and i don carry head with case
for sure i dont wanna frustrate you girl
odo send me your location
i don pull up i wann spray money on you
location
i don enter 50k for your account
location
oya come out bra yenk) gye yen ani o girl
cos you don mesmerize me deep deep
americana wonder say she no bounce me
vanilla taste she dey carry so sweet
hide n seek ghostly
she says dem guys be noisy
she feeling me she want my long thing
sit on me and rub nicely
you see the things we doing
goodsin we doing
oya dirty me
leaving you god forbid
loving you na necessary
sweet love sugarcane
oya dirty me
me like this kind of thing
you got me screaming
screaming please
odo send me your location
i don pull up i wann spray money on you
location
i don enter 50k for your account
location
oya come out bra yenk) gye yen ani o girl
cos you don mesmerize me deep deep
odo send me your location
i don pull up i wann spray money on you
location
i don enter 50k for your account
location
oya come out bra yenk) gye yen ani o girl
cos you don mesmerize me deep deep
كلمات أغنية عشوائية
- roca%c2%ado daorcal - porque te quiero كلمات أغنية
- roca%c2%ado daorcal - para toda la vida كلمات أغنية
- roca%c2%ado daorcal - parece mentira كلمات أغنية
- roca%c2%ado daorcal - lo que son las cosas كلمات أغنية
- roca%c2%ado daorcal - inocente pobre amiga كلمات أغنية
- roca%c2%ado daorcal - la gata bajo la lluvia كلمات أغنية
- roca%c2%ado daorcal - diferentes de sentir كلمات أغنية
- roca%c2%ado daorcal - dejame vivir (con juan gabriel) كلمات أغنية
- roca%c2%ado daorcal - costumbres كلمات أغنية
- roca%c2%ado daorcal - como tu mujer كلمات أغنية