
eben choice - ayo كلمات أغنية
melody, my melody, them dey feel my melody, say dem dey feel my melody
oleku, tell me something wey i no fit do
and i go prove you wrong
and i go play you my melody
i love my brother, me no capping
too many stress just dey bother me
i pray to jah make he cover me
ayo ni o, ayo ni o, ayo ni o, ayo ni o
my melody, my melody
una go feel till december
won gbo mi gan o, won gbo mi gan, won gbo mi gan ni paris saint germaine
modupe gan o, modupe gan o, modupe gan o
igba n ba jo, ni onilu gbe lulo
ara nba da, ara n ba da a
nothing wey go stop me eyee
i’m still on my grind o
so as i dey drop am, make una dey chop am
ayo ni o, ayo ni o, ayo ni o, ayo ni o
my melody, my melody
una go feel till december
won gbo mi gan o, won gbo mi gan, won gbo mi gan ni paris saint germaine
modupe gan o, modupe gan o
hey ah hey
ayo nbo k’ori ba mi se ah
hey ah hey
make the blessings come my way
hey ah hey
ayo nbo k’ori ba mi se ah
hey ah hey
won gbo mi gan ni paris saint germaine
كلمات أغنية عشوائية
- gray matter - gray matter كلمات أغنية
- flux of pink indians - sick butchers كلمات أغنية
- benighted - let the blood spill between my broken teeth كلمات أغنية
- international noise conspiracy - boredom of safety كلمات أغنية
- fake shark real zombie - angel lust كلمات أغنية
- don dixon - giving up the ghost كلمات أغنية
- it prevails - the task كلمات أغنية
- i farm - shut up and read كلمات أغنية
- her bright skies - red head suicide كلمات أغنية
- holy mountain - birth كلمات أغنية