
eazy bob wizzy - 21 lyrics
[verse one: eazy bob wizzy]
when i look myself up and down
your love is all i see around
from the north, the east, the west and south
i will not be mute, i must to shout
na you wey dey sweet my body
na you wey dey do like honey
na you wey dey carry me up
every time wey i fall cause me i too dey slip nuh
you dey trip me like fried rice
all your colours dey fill my eyes
and it feels like i must be blind
cause i’ve never seen
[bridge: eazy bob wizzy]
never seen
tell me wetin i go do
said i’ll tell the world
yeah, yeah, yeah, yeah
[chorus: monlee & eazy bob wizzy]
i never see another love like this
never seen
i never see another love like this
tell me wetin i go do
i never see another love like this
said i’ll tell the world
i never see another, see another love like…
[verse two: eazy bob wizzy]
when i look myself up and down
your love is all i see around
from the north, the east, the west and south
i will not be mute, i must to shout
na you wey dey sweet my body
na you wey dey do like honey
na you wey dey carry me up
every time wey i fall cause me i too dey [laughs]
you dey trip me like fried rice
all your colours dey fill my eyes
and it feels like i must be blind
cause i’ve never seen
never seen
yeah, yeah, yeah, yeah
[chorus: monlee & eazy bob wizzy]
i never see another love like this
never seen
i never see another love like this
tell me wetin i go do
i never see another love like this
said i’ll tell the world
i never see another, see another love like…
[bridge: eazy bob wizzy]
never seen
tell me wetin i go do
said i’ll tell the world
[chorus: monlee & eazy bob wizzy]
i never see another love like this
never seen
i never see another love like this
tell me wetin i go do
i never see another love like this
said i’ll tell the world
i never see another, see another love like…
كلمات أغنية عشوائية
- k-essence - tail lights lyrics
- dj mykael v - i'm wit it lyrics
- carl simmons - captain calls (live from the nantucket ferry) lyrics
- pe$o pete - rainbow six siege lyrics
- sirup - crazy lyrics
- nick nery - one lyrics
- the hold steady - riptown lyrics
- xelfer - neverland lyrics
- mavaa - daca n-ai fi tu lyrics
- arthur berger - crazy jane on the day of judgment lyrics