easyrhymz - aurora lyrics
your body
i need a girl with a s-xy body ayy
come make i rock your body
i need a girl with a s-xy body aha
come make i rock your body
i need a girl with a s-xy body yeh yeh
yeh yeh
zyrx sounds baby
swear tonight say i like d energy dat u bringing(yeah)
swear tonight say i like d energy dat u giving(yeah)
girl u d light in my life (yeah yeah)
my girl u know you are fine (yeah yeah)
i no fit ever come fight(yeah yeah)
na u i wan come confide
cling to me in every season
look dis boys dey be deceiving
never let dem come in between
coz i really like
never let dem come in between
but i bring the vibes all day
baby gal is u i like
sh-tor
i wan chop sh-tor
enough
i can’t get enough
sh-tor
i wan chop sh-tor
enough
i can’t get enough
bisi aurora
go dance and gimme faya o(rhymz eeeh)
make i wire o
when she dance na gbona o
bisi aurora
say make we dance and manya o
see i like ur flavour o
when she dance na yeah
litty litty litty litty litty litty
every city u dripping
litty litty
every city dat we go swear to god u dripping
girl you’re the light in my life (yeah yeah)
i no fit every try lie
if i lie may water carry me go
so tell me wetin man go do
hey girl
n-gga like me getting money everytime
and if i get it wrong baby tell me get it right
coz am d realest brother that u see on d gram
working 24/7 just to rack up the guap
p-ssion in my eyes u could see from d start
f-cking with the best..only you that’s the fact
coz i pull up in an adisson lee
and i feel like martins indi
sh-tor
i wan chop sh-tor
enough
i can’t get enough
sh-tor
i wan chop sh-tor
enough
i can’t get enough
bisi aurora
go dance and gimme faya o(rhymz eeeh)
make a wire o
when she dance na gbona o
bisi aurora
say make we dance and manya o
see i like ur flavour o
when she dance na gbona o
كلمات أغنية عشوائية
- mc fr - fitiyale lyrics
- bbputin - riley reid lyrics
- companhia do calypso - doce tentação lyrics
- егор крид (egor kreed) - телефон (telephone) lyrics
- yuukinosight - more bigger organization lyrics
- moneybagg yo - hard for the next lyrics
- sergio otero - the lines of your smile lyrics
- ray fulcher - girl in it lyrics
- chain of dogs - coltaine lyrics
- social kid - свэг (swag) lyrics