kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

dammy krane – prayer كلمات اغاني

Loading...

listen
see dem won put me for wahala
poh ran ran

wahala don make dem dey para
poh ran ran
gbogbo won dem be gbeborun -ssociation
poh ran ran
dem nono wetin my eyes see for station
poh ran ran
i want to lowo lowo laye mi ooooooo
i want to buy bugatti for mummy mi ooo eh
i want to lowo lowo laye mi ooooooo
i want to buy ferrari for daddy mi i ehhh
my family pray for me,
my supporter pray for me
papa god dey for me
and i know he is sure for me
dandan ni, everyday we go dey life
private jet from lagos to miami
orimi ogbabode, eda mi o o gba bode
ema je o jabo le
ko de le jabo o leoooo ehhh
taka osi danu taka ofo danu eh/2x
eeehhh
see dem won put me for wahala
poh ran ran
wahala don make dem dey para
poh ran ran
gbogbo won dem be gbeborun -ssociation
poh ran ran
dem nono wetin my eyes see for station
poh ran ran

enu ose baba lo se o
everyday ase faaji
omo olope dey o
street ti dey ooo
igbori ti sign ur eye don dey thin

i want to lowo lowo laye mi ooooooo
i want to buy bugatti for mummy mi ooo eh
i want to lowo lowo laye mi ooooooo
i want to buy ferrari for daddy mi i ehhh

my family pray for me,
my supporter pray for me
papa god dey for me
and i know he is sure for me
my family pray for me,
my supporter pray for me
papa god dey for me
and i know he is sure for me

orimi ogbabode, eda mi o o gba bode
ema je o jabo le
ko de le jabo o leoooo ehhh
end.

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...