džeri - attitude كلمات الأغنية
it’s your favourite boy
deri
she say abi back bone
she never go dey act on
last night she dey rush on
this time she dey pass on
ohhww no
she say abi back bone
she never go dey act on
last night she dey rush on
this time she dey pass on
ohhww no
she a gimme attitude
she gimme attitude
she gimme ati ati ati
attitude
she gimme attitude
she gimme attitude
she gimme ati ati ati
attidude
one plus one
stands for me and you
dem no know
we go shame dem too
make dem come
baby i want you
make dem come
but me i choose you
touch me drums
make i touch your bass
run away
make i run to chase
na your heart
wey i want to trace
na your heart
wey i want to trace
hmm umm ahh
oh monica
this your love
dey sweet like pizza
wey your body
too dey ginger
wey your body
too dey ginger
body wey dey make a man
dey craze
na you make i looku
uche face
na you make a man dey
feel so lazy o
na you make a man to
feel so lazy o
ohhww no
she a gimme attitude
she gimme attitude
she gimme ati ati ati
attitude
she gimme attitude
she gimme attitude
she gimme ati ati ati
attidude
كلمات أغنية عشوائية
- mariemarie - tell me كلمات الأغنية
- toto cutugno - camminerò كلمات الأغنية
- kiwini vaitai - 16 years كلمات الأغنية
- nzoltan - malicieux كلمات الأغنية
- fjoergyn - wie jahr um jahr كلمات الأغنية
- jordaan mason - another war كلمات الأغنية
- brian richard griffin - me كلمات الأغنية
- el momo - cartas sin remite كلمات الأغنية
- mallu coelho - lembranças de ti كلمات الأغنية
- night sick - thereabouts كلمات الأغنية