
dutch irl - picalo كلمات أغنية
[intro]
na cruise, na cruise, na trips
[chorus]
say no be one drop, water dey for ocean
the same water fit carry you go dam
say you no go understand
say i’m yarning with emotions
you not fit rub calamine with lotion
ordinary water, water, water for my eye
trek wey i waka, waka, waka day and night
many fallen soldier no get any purple heart
“you no get any work,” na e spoil person heart
[verse]
but something don get as e be
e don hot pass hundred degrees
water boil, e not hot y skin
your scissors no go cut my jean
i see god last night for dream
we share bed sincе small pikin
i talk one, god, e dey knack fourteen
picalo, picalo_lo
i was down bad, wasn’t in ordеr
f_cked up mentally, don dey zaza, why?
one stick for each suffer, suffer
picalo, picalo_lo
i was down bad, wasn’t in order
f_cked up mentally, don dey zaza, why?
one stick for each suffer, suffer
picalo, picalo_lo
[chorus]
say no be one drop, water dey for ocean
the same water fit carry you go dam
say you no go understand
say i’m yarning with emotions
you not fit rub calamine with lotion
ordinary water, water, water for my eye
trek wey i waka, waka, waka day and night
many fallen soldier no get any purple heart
“you no get any work,” na e spoil person heart
كلمات أغنية عشوائية
- the longest johns - hog eye man (made of ale sessions) كلمات أغنية
- teroxvi - anarchy love كلمات أغنية
- ruggero de i timidi - miserere كلمات أغنية
- vuoto - the end كلمات أغنية
- ace of thorns - muzzle كلمات أغنية
- blueberry sunshine - happy birthday hobbes كلمات أغنية
- медич (medich) - voin كلمات أغنية
- swagtastic666 - i lagged كلمات أغنية
- svan (shwanar) & kraffmusic - лето (summer) كلمات أغنية
- bearstronaut - shere khan كلمات أغنية