durella - on the floor كلمات الأغنية
let me see you roll am here girl you
getting naughty on the floor on the floor
let me see you roll am here getting
naughty judi on the floor judi on the floor
the time e don come wey we go dance
wey we go rock wey we go shake body
make you no go dey pose make you no
stand dey look at all at all whether you
be bobo whether you be baby whether
you be b_tty whether you bе pako feel
the vibration see the stting o join the
gyration stop thе fronting o okay now
oya now let go
let me see you roll am here girl you
getting naughty on the floor on the floor
let me see you roll am here getting
naughty judi on the floor judi on the floor
if you know sey you don dey make you no
do shakara make you no go dey tranga make
you move your body like sey you no send
omo yapa yasky gbesky omo whisky yasky
too gbasky make you grab any fine baby
make you show am sey you sabi orobo or
lepa komo o run dada ko run dada ko run
dada ko run dada pakurumo ko run dada
ko run dada ko run dada
let me see you roll am here girl you
getting naughty on the floor on the floor
let me see you roll am here getting
naughty judi on the floor judi on the floor
who is in the zanga who is in the zanga
yapa yasky wiskolowiska wiskolo
wiskolowiska wis i say who is in the zanga
durella who is in the zanga yapa yasky
wiskolowiska wiskolo wiskolowiska wiskolo
oya whyne am twist am shake am like
sey you want to collect trophy
oya whyne am twist am shake am like
sey you want to collect trophy
oya whyne am twist am shake am like
sey you want to collect trophy
oya whyne am twist am shake am
like sey you want to collect trophy
let me see you roll am here girl you
getting naughty on the floor on the floor
let me see you roll am here getting
naughty judi on the floor judi on the floor
tt records baby you know na its durella
durella durella whisky yasky too gbasky
omo yapa yasky one time for your mind
egbe egbe lets go nice one again nice one
again lets go hi
كلمات أغنية عشوائية
- boy sets fire - report card كلمات الأغنية
- boy sets fire - resection كلمات الأغنية
- boy sets fire - requiem كلمات الأغنية
- boy sets fire - so long... and thanks for the crutches كلمات الأغنية
- ben folds five - hava nagila (isreali folk song) كلمات الأغنية
- boy sets fire - social register fanclub كلمات الأغنية
- boy sets fire - the abominations of those virtuous كلمات الأغنية
- boy sets fire - the fine art of falling كلمات الأغنية
- boy sets fire - suckerpunch training كلمات الأغنية
- boy sets fire - the misery index كلمات الأغنية