
dunnie - overdose كلمات أغنية
[intro]
ohhh ohhh ohhh ah ah
[verse 1]
people dey ask me say
wetin you give me chop odo
i dey tell dem say
wetin you give me na just love
i dey ask you say
wetin you give me chop odo
you dey tell me say
wetin you give me na just love
[pre_chorus]
juma sosoliso ajuma
where you go i wanna go ajuma
babyboy sosoliso ajuma
oh ajuma catch my heart
juma sosoliso ajuma
where you go i wanna go ajuma
babyboy sosoliso ajuma
eh you have captured my heart o
[chorus]
love me love me
the way that you give me love na wa
touch me touch mе
the way that you give me lovе na wa
overdose overdose o
the way that you give me love na wa
overdose overdose o
the way that you give me love na wa
love me love me
the way that you give me love na wa
touch me touch me
the way that you give me love na wa
overdose overdose o
the way that you give me love na wa
overdose overdose o
the way that you give me love na wa
[verse 2]
whether na sunny abi na rainy whether
you can count on me
whenever you call on me o
baby mi i will always be there
whether na morning abi na evening time o
baby count on me
whenever you call on me o
baby mi i will always be there
[pre_chorus]
juma sosoliso ajuma
where you go i wanna go ajuma
babyboy sosoliso ajuma
oh ajuma catch my heart
juma sosoliso ajuma
where you go i wanna go ajuma
babyboy sosoliso ajuma
eh you have captured my heart o
[chorus]
love me love me
the way that you give me love na wa
touch me touch me
the way that you give me love na wa
overdose overdose o
the way that you give me love na wa
overdose overdose o
the way that you give me love na wa
love me love me
the way that you give me love na wa
touch me touch me
the way that you give me love na wa
overdose overdose o
the way that you give me love na wa
overdose overdose o
the way that you give me love na wa
كلمات أغنية عشوائية
- silverlake murder - pariah كلمات أغنية
- fetah - go كلمات أغنية
- clockworc - boomstick كلمات أغنية
- dilara kazimova - xarizma (n.e.z remix) كلمات أغنية
- carlos rivera - noche no te vayas كلمات أغنية
- brunori sas - pomeriggi catastrofici كلمات أغنية
- alex wall - baila!!!!! كلمات أغنية
- claudette sutherland, bonnie scott & robert morse - been a long day كلمات أغنية
- moonwake - are you listening كلمات أغنية
- ynkeumalice - anime 666 كلمات أغنية