dubblohz - 1 ghana كلمات الأغنية
chorus:
bad gyal say she don’t need manna
she single like 1 ghana
go tell am you love am if you wanna
but she’s single like 1 ghana
said bad gyal say she don’t need manna
she single like 1 ghana
go tell am you love am if you wanna
but she’s single like 1 ghana
verse 1:
ɔwɔ agya, wɔ agya wɔ ne nantem
but she no dey feeli your campaign
but she no dey feeli your campaign
her body; e go drive you insane
me, i splash on de tin like van damme
she dey chill with me and the gang_gang
then we go to my place when the sun down
but she no bе my gal oo
chorus:
bad gyal say she don’t need manna
she single likе 1 ghana
go tell am you love am if you wanna
but she’s single like 1 ghana
said bad gyal say she don’t need manna
she single like 1 ghana
go tell am you love am if you wanna
but she’s single like 1 ghana
verse 2:
african gyal give me whine so good i_
give am no wahala; i dey form like buddha
every time i see am, she dey dance mapouka
when i call am, she dey make_up in the uber
slim model tins like she come from sudan
backa from rwanda; face too super
anybody spy am, dem no go fit to cool down
ɔdɔ no go sugar person wey dey worry am
bridge:
she just want to dance
leave her lone
don’t need your romance
leave her lone
you cannot be friends ‘less you smoke
she just want to dance
leave her lone
chorus:
bad gyal say she don’t need manna
she single like 1 ghana
go tell am you love am if you wanna
but she’s single like 1 ghana
said bad gyal say she don’t need manna
she single like 1 ghana
go tell am you love am if you wanna
but she’s single like 1 ghana
verse 3:
all my latina girls; my jimenas
you be risin’ the mandem antennas
all my island girls; my kiyanas
come and whine dat tin like rihanna
my american girls; my haileys
let me cop you a bottle of baileys
my london babes; shake your bum bum babes
when you need to blaze, you can come my way
كلمات أغنية عشوائية
- the string-bo string duo - red & black كلمات الأغنية
- emzzy tha kid - suicidal كلمات الأغنية
- the jam - best of both worlds كلمات الأغنية
- dxrkskies - mind control (hypnotic) كلمات الأغنية
- tiago bandeira - digo não كلمات الأغنية
- sürveyan - erken kaybedenleriz كلمات الأغنية
- nolanberollin - fuckry كلمات الأغنية
- валькирин (valkirin) - дип перпл (deep purple) كلمات الأغنية
- seena (no) - i smile كلمات الأغنية
- zaytoven - same ol g كلمات الأغنية