kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

drex vm - she bad lyrics

Loading...

verse 1
i really really want to know
girl i really do want to know
this kinda love wey you show me so
i just wan know how the thing de go
yeah
i love you girl in the morning
6:30 everyday i be calling
yeah oh na na na na

hook
but she bad
she no de show mercy
she bad
she say i make her craze
she mad
the lady wan be my shima
oh yes she can
she wan de do bad things
she can
she say she like my thing
e loud
the lady wan be my shima

chorus
girl you make a man collobi your bum bum
everytime i wan chopy your kokoro
this love de burst up my kponono na na
girl you make a man collobi your bum bum
everytime i wan chopy your kokoro
this love de burst up my kponono na na
verse 2
wetin be this oh
be like i de craze oh
i no relent i fit murder for your case oh
and hide my face makey po po no de chase
make you enter for the benz straight up to your place oh ehh
odoyewu gimme 1 sugar gimme 2 sugar
blind me likey ruger
i no tire for your matter
na your matter wey dey matter
fine girl chiamaka
make we run see your mama

hook
chorus

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...