
dremo - wahala dey كلمات أغنية
[intro]
yeah
yawa go dey
wahala dey
wahala dey
yaq yaq
palaver dey
yaq yaq
yawa go dey
code name
[chorus]
wahala dey
wahala dey
palaver dey
yawa go dey
te ba se falafolo wahala dey
te ba se falafolo wahala dey
wahala dey
wahala dey
palaver dey
yawa go dey
te ba se falafolo wahala dey
te ba se falafolo wahala dey
[verse 1]
one of my guys users
na ambode
he go looseguard on sat_rday
yawa go gass
dem harm bode
wahala dey
wahala dey
we don dey rage
e nor too tey
stomp the place
they be like fourth eight
we be like hundred and four eight
we turn the place upside down
brought down the gate
(yaq yaq)
they don dey gbess
wahala dey
wahala dey
[chorus]
wahala dey
wahala dey
palaver dey
yawa go dey
te ba se falafolo wahala dey
te ba se falafolo wahala dey
wahala dey
wahala dey
palaver dey
yawa go dey
te ba se falafolo wahala dey
te ba se falafolo wahala dey
[verse 2]
we just dey observe
from a mile away
if i hear cough__ cough___
ahh wahala date
comot my face
come my place
comot my gate
sharply wash my face
hand sanitizer dey
she wan pull up cos cassava dey
hmm gbola dey
hmm banana dey
but she no fit come
’cause corona dey
thank you very much
dey your dey
[outro]
wahala dey
wahala dey
palaver dey
yawa go dey
te ba se falafolo wahala dey
te ba se falafolo wahala dey
wahala dey
wahala dey
palaver dey
yawa go dey
te ba se falafolo wahala dey
te ba se falafolo wahala dey
ayy
كلمات أغنية عشوائية
- liz callaway - the story goes on (baby) كلمات أغنية
- family (uk rock band) - burlesque (2023 remaster) كلمات أغنية
- 98 prynce - been through it كلمات أغنية
- toma zdravković - marta كلمات أغنية
- blackout (chicago) - tragedy كلمات أغنية
- 高橋幸宏 (yukihiro takahashi) - helpless كلمات أغنية
- gareth west - high school dropout كلمات أغنية
- dragana mirković - što te nema كلمات أغنية
- yanme - smokingazz** كلمات أغنية
- greeneyez (la) - big كلمات أغنية