
dremo - pepper كلمات أغنية
you’re talking a rubbish, nkan to ba wu anybody
rapper wey dey sing song
codename!
dremo drizzy yeah, yeah, give dem…
i spend the money careless, okayy
people come dey jealous, jealousy, jealousy
even my enemies dey gum body oh
coz na money wey dey stop nonsense oh
let them do the talking, talking talk
while i put the work in, working work
melo ni won, mi o gbo nkan to n so
guys know say i be the omo to n so
while i’m making the money
you make the loudest noise, make the loudest noise
if you try me, i will show you pepper
show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo
pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest
so if you try me, i will show you pepper, show you pepper
dem surround you cause you successful
they come around you cause dem dey find something
and if you tell them “no”, you be bad person
but as i be goal getter, me i’m balling on them regardless
let them do the talking, talking talk
while i put the work in, working work
melo ni won, mi o gbo nkan to n so
guys know say i be the omo to n so
while i’m making the money
you make the loudest noise, make the loudest noise if you try me, i will show you pepper
show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo
pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest
so if you try me, i will show you pepper, show you pepper
if you try me, i will show you pepper
show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo
pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest
so if you try me, i will show you pepper, show you pepper
ewo won, ewo won, bi won shey wo wa
fun won tan, fun won tan, fi wonwe’kan…
okayy, o por yeah, yeah
ayaya
kema lo fi ikan we’kan
كلمات أغنية عشوائية
- pe werner - kugelmond كلمات أغنية
- roger whittaker - moon shadow كلمات أغنية
- stevie nicks - planets of the universe (illicit vocal dub instrumental) كلمات أغنية
- saga (can) - gone with the breeze كلمات أغنية
- rad cartier - vt zoom iii كلمات أغنية
- bassi maestro - l'ingranaggio كلمات أغنية
- lady pank - tańcz głupia, tańcz كلمات أغنية
- andreas enok - before ur gone كلمات أغنية
- menudo - cuando seas grande كلمات أغنية
- jerry lee lewis - who's gonna play this old piano كلمات أغنية