kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

dremo – mabel كلمات اغاني

Loading...

ayaya!

give me sp_ce make i no k!ll person

on top your matter, shekpe
baby girl am all up in your business
i no go rock you taya
i say mabel, mabel
your head e dey there, e dey there
oh i say mabel, mabel
your head e dey there (e dey there)

i wanna wake up with me girl in the morning light
i make her breakfast in bed make she feel alright
today you no go do anything
’cause anything you want i go do
anything you talk i go do

because baby girl you too much is a problem
i know her backside is a problem
but guy if you look her too much is a problem
i be mathematician wey go solve the matter

give me sp_ce make i no k!ll person
on top your matter
baby girl am all up in your business
i no go rock you taya
i say mabel, mabel
your head e dey there, e dey there
oh i say mabel, mabel
your head e dey there (e dey there)

am a new man hallelujah
all my bad habits i go throw away
slay slay mamas make them go away
make them no dey come where my woman dey

shey shey ko si oga ade
make make them pack well, valle
this one na my wifey, gbagbe
make them, make them cool down, charlie

baby you too much is a problem
i know her backside is a problem
but guy if you look her too much is a problem
i be mathematician wey go solve the matter
oh baby girl, i want your loving tonight (tonight)

oh baby girl, i want your loving all night

all night, all night

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...