dremo - mabel lyrics
ayaya!
give me sp_ce make i no k!ll person
on top your matter, shekpe
baby girl am all up in your business
i no go rock you taya
i say mabel, mabel
your head e dey there, e dey there
oh i say mabel, mabel
your head e dey there (e dey there)
i wanna wake up with me girl in the morning light
i make her breakfast in bed make she feel alright
today you no go do anything
’cause anything you want i go do
anything you talk i go do
because baby girl you too much is a problem
i know her backside is a problem
but guy if you look her too much is a problem
i be mathematician wey go solve the matter
give me sp_ce make i no k!ll person
on top your matter
baby girl am all up in your business
i no go rock you taya
i say mabel, mabel
your head e dey there, e dey there
oh i say mabel, mabel
your head e dey there (e dey there)
am a new man hallelujah
all my bad habits i go throw away
slay slay mamas make them go away
make them no dey come where my woman dey
shey shey ko si oga ade
make make them pack well, valle
this one na my wifey, gbagbe
make them, make them cool down, charlie
baby you too much is a problem
i know her backside is a problem
but guy if you look her too much is a problem
i be mathematician wey go solve the matter
oh baby girl, i want your loving tonight (tonight)
oh baby girl, i want your loving all night
all night, all night
كلمات أغنية عشوائية
- beatriz andrade - graça e compaixão lyrics
- backyardigans - dama de rosa lyrics
- ordem própria - a dama aqui é a favela lyrics
- blame out - coração de pedra lyrics
- silvan santos - usa-me lyrics
- gersonita barros - amanhã lyrics
- boca maldita - minha loucura lyrics
- rosa neon feat. djonga - vai devagar lyrics
- fantoches anônimos - palavras velhas de uma nova história lyrics
- paper five - seguir em frente lyrics