
dragon woo - big energy كلمات أغنية
big energy
dragon on this one
(nwoke bu ekwe ekwe)
d woo d woo
chorus)
big energy
big energy
big energy
me i no dey see enemy
big energy
big energy
many things dey for body
big energy
big energy
me i no dey see enemy
big energy
big energy
n_gga let’s go men
verse 1)
once upon a time nah ime ogbe (nah ime ogbe)
imana munwa adiro egbu oge (gbu oge)
autum oru monday to sunday (sunday)
any advice tinye nah opay (opay)
life everyday chaii ona aga aga
ndi nwa tinye aru anyi na awa awa
i can’t quit now adimu ebe akwa
life diba hard we take am by jankpa (imakwa)
i dey my lane (i dey my lane )
dey avoid sakpa
stay patient nwanne odighi ete aka
money go come
na nwa ngbe nta
i dey do my thing
adighi mu enyo answer
nwata na ebe ona atu aka
if papa no dey em mama go dey
anyi meri taa ha ga ana_aku aka
if you are not talking money n’awa awa
chorus)
big energy
big energy
big energy
me i no dey see enemy
big energy
big energy
many things e dey for body
big energy
big energy
me i no dey see enemy
big energy
big energy
verse 2)
gwam gwam gwam gwam wetin dey your mind ?
gwam gwam gwam gwam wetin be your price ?
gwam gwam gwam gwam wetin dey your mind ?
gwam gwam gwam gwam wetin be your price ?
che dwoo dwoo
i dey try to get the dooo ha si nah mu nah eko eko
ije nwata bu nwayo nwayo munwa na eto eto
ha fu the bag wey tie hallelujah (tie hallelujah)
keep it presidential barrack obama (barrack obama)
everyday anya on my mulla
life go pull you down
e no be sugar
chaii
pepper them
but i no be suya
street is military
the boy nah soldier
she say she want my money (money)
bad man i want her body (body)
i call am come my lobby (lobby)
and i give am doggy (doggy)
focus on my money no talking (talkin)
life is too short no dey in a hurry (hurry)
and the funny part onwelo onye ga asi sorry (sorry)
that’s why i focus on my money
money !!
chorus)
big energy
big energy
big energy
me i no dey see enemy
big energy
big energy
many things dey for body
big energy
big energy
me i no dey see enemy
big energy
big energy
outro
na money dey my mind ooh
me i no get time ooh
everyday nwanne stuck in my grind ooh
till i get mine ooh
كلمات أغنية عشوائية
- partynextdoor - girl from oakland كلمات أغنية
- pass - take you out كلمات أغنية
- timbuk 3 - assholes on parade كلمات أغنية
- ruger hauer - sig sauerkraute كلمات أغنية
- one year later - burn & breathe كلمات أغنية
- the saturdays - crashing down كلمات أغنية
- madonna - heartbreak city كلمات أغنية
- neon boys - love comes in spurts كلمات أغنية
- neon boys - that's all i know كلمات أغنية
- nona hendryx - keep it confidential كلمات أغنية