dr kells - ginger كلمات الأغنية
ginger
intro
hmmm
dr kells fi the ladies
water full my cup cup cup
gbedu full my jug over flow
verse
i get girls for lekki wey go dance
wey go move wey shake coroba
too many hits them call me adolf hitler
make dem shake coroba
malo friend zone mi o
me i no go do again
me i no go stress again
make another man no go chop my sweat nwa
whine tsunami
odoyewu your body wet like juice
come make i scatter body
body so cold like she’s from atlantics
make i sing you jagbajantics
for my bedroom i be michеal jackson
when i smash, first blood she call me rambo
shе say she loves me, like s_x practice
yeah yeah
hook
give dem ginger
bellami fun wa ni ginger
gbas gbos
oh lord, oh lord woah woah woah
give dem ginger
bellami fun wa ni ginger
give dem ginger
give dem
verse
jo rora
ibadi large e no normal
the gbedu na hit e no normal
bellami dey scratch e no normal
whine to the corner
shake to the center
this kind waist
girl you dey make me dey kolo
girl you dey make me dey nor nor
girl your body call for attention
alakori oh
can’t control me o
joor joor joor ma kpa mi o
i know all you want is my money o
spend on you like yemo lee o
money o money o
i want all this money o
bellami fun wa ni gbedu o
make dem scatter body o
hook
give dem ginger
bellami fun wa ni ginger
gbas gbos
oh lord, oh lord woah woah woah
give dem ginger
bellami fun wa ni ginger
give dem ginger
give dem
كلمات أغنية عشوائية
- mother goose club - jack be nimble كلمات الأغنية
- gatillazo - pijos powres كلمات الأغنية
- eska - hyänen كلمات الأغنية
- drax (ita) - bimba كلمات الأغنية
- dorrough music - ahh yeah كلمات الأغنية
- bass santana - packman كلمات الأغنية
- noel - change كلمات الأغنية
- woodship - the run كلمات الأغنية
- danny mann - hula hoop كلمات الأغنية
- the black ghosts - it's your touch كلمات الأغنية