dr dolor - madly كلمات الأغنية
e be like say you do me jaroma
e be like say i chop your juju
your love just dey sweetee my stomach
i no even know watin to do
iyemoja yemoja
you fine pass iyemoja yemoja
kpatakpata kpatakpata
you cover my face like lagbaja lagbaja
am into you
madily oh madily oh
madily oh madily oh
am into you
madily oh madily oh
madily oh madily oh
am into you
you do me something special
you do me something you do me something
wey any other girl never
i no dey fiti durge am
when you throw the
when you throw the blow
i no dey fiti durge am oh
iyemoja yemoja
you fine pass iyemoja yemoja
kpatakpata kpatakpata
you cover my facе like lagbaja lagbaja
am into you
madily oh madily oh
madily oh madily oh
am into you
madily oh madily oh
madily oh madily oh
am into you
كلمات أغنية عشوائية
- marlon craft - culture sick freestyle كلمات الأغنية
- wilder adkins - mother كلمات الأغنية
- aaron ramos - d wade كلمات الأغنية
- fsk satellite - botta* كلمات الأغنية
- karim_kaso - awel marra (bonus track) كلمات الأغنية
- grandeur - am i awake yet? كلمات الأغنية
- sam xhri6 - all the love كلمات الأغنية
- 2ara - depressionen كلمات الأغنية
- lorenzo baglioni - tutto il 2017 in una canzone كلمات الأغنية
- ñejo & jay wheeler - siempre van a hablar* كلمات الأغنية