d'prince (smd) - ojoro cancel كلمات الأغنية
d’prince is here
lelelelelele ye ba
ice
yeba ye yebam
yaaga
olelelelelele yebam
yeba eyy
omoba
tele mi kia kia
tele mi kia kia
oh baby kia masa
oh baby maza maza
i’m knocking on your door
can i come inside?
i know what you like
oya break it down
every party, she dey shut it down
everytime when she hear the sound
me just dey wait i go takе you down.oiiii
oya take it up
i like the way shе dey back it up
this matter we go take it up
if the party dey dull she go wake it up… oiii
from lagos to sokoto
gwagwalada to soweto
dem wan follow me gbalaga
see them, they be bursting that sokoto
oya follow me baby o
my fine fine baby o
i’m loving you baby o
we can do anything wey you like
ojoro cancel baby o
ojoro cancel baby o
i dey give you, give e me
i dey give you, give e me
ojoro cancel baby o
ojoro cancel baby o
i dey give you, make i take
i dey give you make i take small
dem dey feel am for gwagwalada
dem dey feel am for adamawa
dem dey feel am for anambra
for nassarawa dem dey cause kasala
baby whine o
ahh do am o, whine o
this your whine o
______ ojoro cancel baby o
ojoro cancel baby o
i dey give you, give e me
i dey give you, give e me
ojoro cancel baby o
ojoro cancel baby o
i dey give you, make i take
i dey give you make i take small
tickle me, tickle me, tickle me
tickle me
come tickle my soul
tickle me, tickle me, tickle me
tickle me
come tickle my soul
ice baby
fine well well
you posh pass
posh paname
hot omotena
watanamera
tele mi kia kia
tele mi kia kia
oh baby kia masa
oh baby maza maza
i’m knocking on your door
can i come inside?
i know what you like
go down below
omoge i like your soft pillow
the way you rock it o
omoge you go k!ll person o
go down below
omoge i like your soft pillow
the way you rock it o
omoge you go k!ll person o
ojoro cancel baby o
ojoro cancel baby o
i dey give you, give e me
i dey give you, give e me
ojoro cancel baby o
ojoro cancel baby o
i dey give you, make i take
i dey give you make i take small
كلمات أغنية عشوائية
- godholly - welcome to freeland كلمات الأغنية
- lo life (b.a. dubb & kadaflo) - lo lifes are lo (clean version) كلمات الأغنية
- glee cast - you've lost that lovin' feelin' كلمات الأغنية
- linda vidala - fjernlys كلمات الأغنية
- miliki - vaya mentira كلمات الأغنية
- l (rapper) - blood house! كلمات الأغنية
- rob paravonian - wasting my minutes كلمات الأغنية
- walt disney records - esto es halloween كلمات الأغنية
- prok - una vuelta al mundo كلمات الأغنية
- shibi rosa - alexis interlude كلمات الأغنية