
dotti the deity - pamisaye كلمات أغنية
you tell me sey make i let this love bygone
me i no go gree even if na to buy gun o
i go shoot ten men, i’ll k!ll them all for your love
i go make you see sey baby i’m the right one o
i’m the right man
i be dey look around for wetin no loss
and all the while you stayed here waiting for us
took you for granted baby i be pompous
now i no fit take am if you tell me get lost o
baby ma pamisaye o
baby jowo pada wale o
iwo kehinde, emi taiye o
we’re joined at the hip
jo ma pamisaye o
baby ma pamisaye o
baby jowo pada wale o
iwo kehinde, emi taiye o
we’re joined at the hip
jo ma pamisaye o
you don’t know what you have until it’s long gone
since you still dey here baby, jowo ma lo o
igba aimo lo semi, i don wise up o
mi o deni fi e sere mo, olohun gbo o
i’m learning the hard way
i’m having these nightmares
i’m having a hard time breathing ‘cos you’re not here
i’m learning the hard way
i’m having these nightmares
i’m having a hard time breathing ’cos you’re not here
baby ma pamisaye o
baby jowo pada wale o
iwo kehinde, emi taiye o
we’re joined at the hip
jo ma pamisaye o
baby ma pamisaye o
baby jowo pada wale o
iwo kehinde, emi taiye o
we’re joined at the hip
jo ma pamisaye o
abeke mi ti fariga
ko fe rimi mi laatan
oni kawamapade mo o
abofe ki nya were ni
baby ma pamisaye o
baby jowo pada wale o
iwo kehinde, emi taiye o
we’re joined at the hip
jo ma pamisaye o
hahaha
jo ma pamisaye o
baby mi jowo ma pamisaye o
ebe mo be ma pamisaye o
jo ma pamisaye o
jo ma pamisaye o
كلمات أغنية عشوائية
- matthias reim - atemzug كلمات أغنية
- anubissounds - garou كلمات أغنية
- mik - exhibit l كلمات أغنية
- lax'n'busto - amnèsia كلمات أغنية
- grupo encanto - el chiquirritin كلمات أغنية
- los buitres de sinaloa - borracho de amor كلمات أغنية
- léa castel - quand l'amour souffle كلمات أغنية
- jaspa - alles kaputt كلمات أغنية
- fabienne delsol - i’m gonna catch me a rat كلمات أغنية
- white aladdin - black frost كلمات أغنية