
don mappy & samvsthekids - e fit be me كلمات أغنية
chibuike been say
em just wan go play
on a sat_rday
for ph wey we dey
dem bn come again
and dem bn shoot again
police man wey be say
suppose dey keep us safe
na who know say chibuike go die
ta lo mo pe officer ti high
mama faint papa don dey cry
one life but the cops cut the time
e fit be me
e fit be you
e fit be your brother
e fit be anybody o
e fit be me
e fit be you
e fit be your brother
one life but the cops cut the time
another one just die
anothеr brother gone
i hear thе mothers cry
i hear the father mourn
oh what a country i
was here raised and born
bro the country hard
why we cry to god
baba god
shey you dey see
shey you dey look
as your people dey do
see they wan put us for jail
they say we breaking the rules
we breaking the laws
give them a round of applause
na who know say chibuike go die
ta lo mo pe officer ti high
mama faint papa don dey cry
one life but the cops cut the time
e fit be me
e fit be you
e fit be your brother
e fit be anybody o
e fit be me
e fit be you
e fit be your brother
one life but the cops cut the time
one life but the cops cut the time
one life but the cops cut the time
كلمات أغنية عشوائية
- fake type - witch hat -魔女と帽子のワルツ- كلمات أغنية
- dani díaz - (for being the way that i am) sorry to each and every one of you كلمات أغنية
- we were sharks - golden كلمات أغنية
- dayglow - crying on the dancefloor كلمات أغنية
- oree & apolneo & elia$ - lugner / mörtel كلمات أغنية
- john - butane for torch lighters كلمات أغنية
- tetê espíndola - tamarana كلمات أغنية
- stanlefantome - malade كلمات أغنية
- reza shiri - mooye meshkit كلمات أغنية
- fredrarrii - stay down كلمات أغنية