djames (uk) - avalay كلمات الأغنية
lyrics:
verse 1
i see you golibe dem dey wonder wetin sup
you fit do dorime cos i dey your formation
i don go orile corner corner for this love
oh girl i dey your position
wa wa wa wa
pre_hook
s_xier rosay
say make you send me your locay
girl i’ve been wanting you for days o
you make my world to dey rotate o
my bank account is obese
tell me how much wey i go pay
girl me i want to dey showcase o with you
ah ahn
hook
anytime when you call i’m avalay oh
anytime when you call i’m avalay oh
anytime when you call i’m avalay oh
i’m avalay oh i’m available
anytime when you call i’m avalay oh
anytime whеn you call i’m avalay oh
anytime when you call i’m avalay oh
i’m avalay oh i’m available
vеrse 2
if you call i go answer
tell my why i no go answer
any man put asunder
damboromba shege banza
you be the key to my kokoro
knock for my heart like kokoko
anything dem want make dem say
je kan won soro wan lo
pre_hook
s_xier rosay
say make you send me your locay
girl i’ve been wanting you for days o
you make my world to dey rotate o
my bank account is obese
tell me how much wey i go pay
girl me i want to dey showcase o with you
ah ahn
hook
anytime when you call i’m avalay oh
anytime when you call i’m avalay oh
anytime when you call i’m avalay oh
i’m avalay oh i’m available
anytime when you call i’m avalay oh
anytime when you call i’m avalay oh
anytime when you call i’m avalay oh
i’m avalay oh i’m available
outro
if you call i go answer
tell my why i no go answer
any man put asunder
كلمات أغنية عشوائية
- kelly clarkson - didn't i كلمات الأغنية
- hypnotist - rhythm and poetry (remix) كلمات الأغنية
- joão bosco - pé-de-vento كلمات الأغنية
- avelino - no such thing كلمات الأغنية
- samsong feat. eben - god of the nations كلمات الأغنية
- dadju - sous contrôle كلمات الأغنية
- vso - timelapse كلمات الأغنية
- highlands worship - without fear كلمات الأغنية
- tess/c* - tess كلمات الأغنية
- voluntary string band - bad seed كلمات الأغنية