
dj xclusive - you sabi xclusive? كلمات أغنية
Loading...
john reach, you know dj xclusive
eh i dey hear am for radio but i no know if e dey sing now
ehn holy (sir)
you know dj xclusive
e be like say i dey hear of the guy from time to time
kk, hmm?
you know dj xclusive
hmm na
you know am
i know am
wetin e dey do
e be dj
ehen, ok
rotimi (aboki)
you know dj xclusive
talosoro
okay okay
the way the matter dey go e be like say i go ask dj xclusive himself
whether e no dj xclusive (laughs)
كلمات أغنية عشوائية
- shurim - right now كلمات أغنية
- voice from salem - ночь вальпургиева كلمات أغنية
- metrika - papi كلمات أغنية
- mikey the magician, fat nick & cult shφtta - tied up كلمات أغنية
- th3goldboi - don't beg for respect كلمات أغنية
- alo thadeus - outro كلمات أغنية
- crucified barbara - going down (remaster 2025) كلمات أغنية
- underrxtedtae - mcdonalds for breakfast كلمات أغنية
- moko (tur) - merhaba كلمات أغنية
- hana - illusory (extended mix) كلمات أغنية