kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

dj tunez, dj maphorisa, wizkid & mavo (nga) - money constant كلمات أغنية

Loading...

[intro: mavo]
ogbafia, big wiz, k_way, kilobizzy
this is not child’s play o
djembe, djembe
if you hold your backy, spark am
you no fit dey hold my weed (spark am, kilo)
ogbafia, shey you no dey see my suit? (ogbafia)
jidenna no fit do pass kilogbede (i’m a mafia)
k_way, ogbafia, big wiz, kilo
no more way for poor people, yeah yeah, kilolo

[verse 1: mavo]
s_xy girls from my city (lagos), lagos (omo to san)
they don’t know we get the status
money talk, i shut up (they don’t know we get the status)
no dey talk too much again, ‘gain
easy, life is easy, kilobizzy
ogbafia (ogbafia), wizzy, ogbafia
they no fear, comot am for mind
i dey lie, e dey my mind, the money dey my mind
the money wey you dey owe mе, you go pay me, today
make you no go jonz me, ogbafia dеy my side
men mount, maphorisa, anytime you see my money, pull am closer (kilo)
if you owe me my money, you go pay me my money o
if the money no go complete (if the money no go complete)
show my colour (show my colour)
on my istanbul love, on my sisi eko (k_way)
when she pull up, we go djembe (we go djembe)
when she pull up, we go dance
kẹsẹ kẹsẹ, gbẹsẹ, gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby
when she pull up, we go djembe
when she pull up, we go dance
kẹsẹ kẹsẹ, gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby o (kilogbede)
you know me, i want something for you (kilogbede want something, from from)
no dey djembe me o, ayy
no dey djembe me o, baby, k_way (let’s get it)
[chorus: mavo]
sare wa gba (ko le bami wawa)
fast, fast (fast, fast)
the money constant (the money constant, ko le bami wa wa)
fast, fast (fast, fast)
sare wa gba (ko le bami wawa)
fast, fast (fast, fast)
know the money constant (know the money con’)

[verse 2: wizkid]
kẹsẹ, maphorisa go kẹsẹ
wizzy kẹsẹ, even mami go kẹsẹ
spend the money like it’s nothing, sho fe gba femi body
oya, baby, gbedu, make we djembe
yeah yeah, yeah yeah, yeah yeah, yeah yeah
yeah yeah, yeah yeah, yeah yeah, yeah yeah
backy dey, wizzy dey
the girl dem dey, omo, plenty dey, dey, dey
money dey, prada dey, no come take am play o, play, play
wizzy dey, backy dey, maphorisa dey o, dey, dey
mami dey, dj tunez self, e don dey, dey, dey o
yeah yeah, yeah yeah, yeah yeah, yeah yeah
yeah yeah, yeah yeah, yeah yeah, take am

[interlude: wizkid]
mo ma lo koba mi
and you know the money coming constantly
baby, sho gba mi
and you know the money coming constantly
and i focus, and i do love
get the kele wey go chop me
oya, jo mo sare wa gba
you don see am, eni wa
[verse 3: wizkid]
sare wa gba (uh, huh), ogbafia o
eni wa, make the money constant (money don dey con’)
sare wa (uh, huh), ogbafia o (ogbafia o)
eni wa (eni wa), make the money constant (money don dey con’)

[outro: wizkid]
make the money constant, money don dey con’
money don dey con’, ogbafia o
make the money constant, money con’
make the money constant, money don dey con’
money don dey con’, ogbafia o
make the money constant, money con’

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغنية الشائعة حالياً

Loading...