
dj ecool - sobente كلمات أغنية
myde
myde dey here so
[verse 1]
la le yi wo mo wa celebrate
they say first to do
omo e no dey pain person
ko ma lo
bi pe o lo appreciate
[hook]
because man dey hustle
man dey struggle
man dey worry
man dey search for kaluba oo
man dey bubble
man dey happy
man dey jaye
when dem see the kaluba oo
[chorus]
carpenter wey no know hin work
na su egbe
na su egbe ooo
na su egbe
na su egbe
musician wey no use am talk
you be buleje
na buleje
na buleje
brother wey no sabi gbese
you be sobente
sobente
you be sobente
sobente
you be sobente
(sobente)
carpenter wey no know hin work
na su egbe
na su egbe ooo
na su egbe
na su egbe
musician wey no use am talk
you be buleje
na buleje
na buleje
sister wey no sabi shake
you be sobente
sobente
you be sobente
sobente
you be sobente
(sobente)
[verse 2]
(me i different person , energy different)
(you know as e dey go)
me i nor come dance azonto oo
la le yi mo ma jollificate
if you nor sabi how to gbese oo
(gbe body e jhoor)
la le yi mo kan ma demonstrate
oshe
[hook]
because man dey hustle
man dey struggle
man dey worry
man dey search for kaluba oo
man dey bubble
man dey happy
man dey jaye
when dem see the kaluba oo
[chorus\outro]
carpenter wey no know hin work
na su egbe
na su egbe ooo
na su egbe
na su egbe
musician wey no use am talk
you be buleje
na buleje
na buleje
brother wey no sabi gbese
you be sobente
sobente
you be sobente
sobente
you be sobente
(sobente)
carpenter wey no know hin work
na su egbe
na su egbe ooo
na su egbe
na su egbe
musician wey no use am talk
you be buleje
na buleje
na buleje
sister wey no sabi shake
you be sobente
sobente
you be sobente
sobente
you be sobente
(sobente)
كلمات أغنية عشوائية
- the bitter season - exos: the void above كلمات أغنية
- hanka paldum - ne smijemo se rastaviti كلمات أغنية
- manuel reza - todo lo que haces كلمات أغنية
- signs of reign - breathe closer كلمات أغنية
- harold polius - holding on كلمات أغنية
- andy golledge - young, dumb & wild كلمات أغنية
- slykt - comeback كلمات أغنية
- dri.mp3 - tenho medo de me conhecer كلمات أغنية
- pepper coyote - long time كلمات أغنية
- slimes souls - silent in my suffering كلمات أغنية