
di'ja - jonah كلمات أغنية
tararoro
tararoro
tatararoro
tararoro
verse one
na love letter full my notes
and na you be the biro
you push me up and down the road
like a wheelbarrow
my aeroplane is quarter to crash
and na you be my life suite
the lamborgini wey bash
you are the only one that can fix it
chorus
right now i need you like i need food ohh
jonah! jonah! jonah ! jonaahh ! jonah
i need you like amala need ewedu soup
jonah! jonah! jonah ! jonaahh ! jonah
baby love me like pikin love icecream oh!yeah
jonah! jonah! jonah ! jonaahh ! jonah
hold me like yekini want tear net oh!
jonah! jonah! jonah ! jonaahh ! jonah
verse two
chicken and friеd rice
two of them dey blеndy nice
give me once no think am twice
lets take advantage of the night
love me tender love me right
give me once no think am twice baby ohh
chorus
right now i need you like i need food ohh
jonah! jonah! jonah ! jonaahh ! jonah
i need you like amala need ewedu soup
jonah! jonah! jonah ! jonaahh ! jonah
baby love me like pikin love icecream oh!yeah
jonah! jonah! jonah ! jonaahh ! jonah
hold me like yekini want tear net oh!
jonah! jonah! jonah ! jonaahh ! jonah
pre_chorus
na love letter full my notes
and na you be the biro
you push me up and down the road
like a wheelbarrow
my aeroplane is quarter to crash
and na you be my life suite
the lamborgini wey bash
you are the only one that can fix it
chorus
right now i need you like i need food ohh
i need you like amala need ewedu soup
love me like pikin love icecream,oh yeah
hold me like yekini want tear net
كلمات أغنية عشوائية
- axpril - h8u كلمات أغنية
- phora - june 6th كلمات أغنية
- voodoo808 - out كلمات أغنية
- the deadly youngan - motherfuckin كلمات أغنية
- detroit l-o - champion status كلمات أغنية
- henry haggard - venice كلمات أغنية
- p bitt - dimensions كلمات أغنية
- robert (uk) - nowhere city كلمات أغنية
- tom macdonald - trigger happy كلمات أغنية
- guns n' roses - coma (2022 remaster) كلمات أغنية