
dibia. - rmb lyrics
[verse 1:]
ebi mi olowo oh
mo ni lati ṣe nkan ti mo ṣe
(mo ni la ti se, mo ni la ti se oh oh oh oh)
for the nights wey i no get
pesin to call
sundown to sun up
(sundown oh, sundown oh, sun down to sun up)
now i trust n0body
if no be god and my guts
only time wey man wan dey slip
na water for my drip
or paper cuts
too many things wey eye don see
ti ẹnu o le sọ
it’s why i stay lowkey
de stack my cheese
and i stay prayed up
to ba yé e, ę ko
[chorus:]
this one na roadman blues
no be r ‘n’ b
mo korin fun awon temi
ninu igboro
’cause i know as e be
this one na roadman blues
no be r ‘n’ b
mo korin fun awon temi
ninu igboro
’cause i know as e be
[verse 2:]
ihe anyị na_achọ akụ na ụba
look me well well oh
i no get time to buga
i’m juggling four states inna one week
ori n fo mi baby
ti m ba de ilé just pray
make i no go lose mandate
cause e boku wey be things
wey fit make a man craze
as i dey find the money
as dangote no dey stop oh
me i no dull, i go climb jalopy
from o_town de yenagoa
tombia de umudike
i move like nyesom wike
if i no like your style
i’m on the move eh
kosi epe
tell all me guys from the other side
say we go link one day
for now we go sing eh
[chorus:]
this one na roadman blues
no be r ‘n’ b
mo korin fun awon temi
ninu igboro
cause i know as e be
this one na roadman blues
no be r ‘n’ b
mo korin fun awon temi
ninu igboro
cause i know as e be
no be r ‘n’ b
[bridge:]
i sing for my n_ggas in la, la, la
(mo korin fun awon temi)
i sing for my baddies l’ebute
(i dey sing for my babies oh)
[outro:]
this one na roadman blues
no be r ‘n’ b
mo korin fun awon temi
ni ikorodu
cause i know as e be
Random Lyrics
- jenny lewis - rabbit fur coat lyrics
- bee gees - crazy for your love lyrics
- bee gees - human sacrifice lyrics
- bee gees - temptation lyrics
- bee gees - he can't love you lyrics
- bee gees - children of the world lyrics
- bee gees - dogs lyrics
- bee gees - harry braff lyrics
- bee gees - promises lyrics
- bee gees - in the morning lyrics