
dgeniux - giddem كلمات أغنية
e be the pain wey dey boost my confidence
n0body fit to comprehend
na why when you see me i dey move correct
bad energy mo ma disconnect
make you no go wyn my competence
many many things man dey learn for ghetto
you fit show love make dem still forget you
why brother man go dey sit for fence
na why i dey
giddem
giddem
giddem
giddem
giddem the rhythm and base
na why i dey
giddem
giddem
giddem
giddem
kośí osá wole
na why i dey
giddem
giddem
giddem
giddem
gbedu wey go burst dia brain
na why i dey
giddem
giddem
giddem
giddem
make badman no go craze
tell me what you want from me
tell me what you need from me
me i don tire
kiló fé shé don’t try me
shebi na to make money
na why i dey para
i don hustle
i don pray and fast
i don waka, i don
don do am pass
in so many ways i dey too fantastic
eyes on bag we dey nod and pass
when you come see the value you go add am tax
see as i ball i dey put am class
double for the glory
na to spin and dab
god dey my back
i go roll my dice
i no dey think am twice
oh no
you call me blood but na zobo
you wan come dey cause me go slow
na why me gan dey move solo
na why i dey
giddem
giddem
giddem
giddem
giddem the rhythm and base
na why i dey
giddem
giddem
giddem
giddem
kośí osá wole
na why i dey
giddem
giddem
giddem
giddem
gbedu wey go burst dia brain
na why i dey
giddem
giddem
giddem
giddem
make badman no go craze
كلمات أغنية عشوائية
- curl up die - antidepressants are depressing كلمات أغنية
- curl up die - black out كلمات أغنية
- curl up die - damn girl, that shit is deep like an ocean كلمات أغنية
- curl up die - doctor doom, a man of science, doesn't believe in jesus, why the fuck do you كلمات أغنية
- curl up die - god is in his heaven, all is right with the world كلمات أغنية
- curl up die - i lost my job to a machine كلمات أغنية
- curl up die - if i wanted shit out of you i'd squeeze your neck كلمات أغنية
- curl up die - instrumental كلمات أغنية
- curl up die - kissing you is like licking an ashtray كلمات أغنية
- curl up die - make like a computer and get with the program كلمات أغنية