
deto black - naija babes كلمات أغنية
[verse 1: deto black]
naija babes no dey carry last
we no buy van cleef
all that one e don cast
see my figure eight
your own be like half_past
abeg play my jam
make we shake some ass
make they throw some cash now
make we shake some ass na
make they throw some cash now
dj how far now?
[chorus: deto black]
naija babes no dey carry last
we no dey buy van cleef
all that one e don cast
see my figure eight
your own be like half_past
think you need a new vibe, the other one was trash
oya play my jam
make we shake some ass
make they throw some cash
when i throw it back
please make sure you can catch, yea just like that
ok it’s getting too hot, put the a.c on blast
[verse 2: deto black]
real naija girls
you know market dey sell
looking sweet, give them h_ll
she’s the prize like n0bel
i said
real naija girls
you know market dey sell
looking sweet, give them h_ll
yoruba princess, know me well
[verse 3: deto black]
mo ni ko mo le
to ba fe gba be
do your worst i no fear
party starter
owanbẹ
mo ni ko mo le
to ba fe gba be
do your worst i no fear
party starter
owanbẹ
[chorus: deto black]
naija babes no dey carry last
we no dey buy van cleef
all that one e don cast
see my figure eight
your own be like half_past
think you need a new vibe, the other one was trash
oya play my jam
make we shake some ass
make they throw some cash
when i throw it back
please make sure you can catch, yea just like that
ok it’s getting too hot, put the a.c on blast
[verse 4: deto black]
uncle this is nollypop
aunty this is nollypop
this is nollypop
aunty this is nollypop
this is nollypop
aunty this is nollypop
uncle this is nollypop
aunty this is nollypop
this is nollypop
[outro]
mo ni ko mo le (ko_ko_ko mo le)
mo ni ko mo le
كلمات أغنية عشوائية
- reloadloony - goodbye hollywood كلمات أغنية
- mac miller - the star room (original demo) كلمات أغنية
- paul weller - devotion كلمات أغنية
- les sages poètes de la rue - papa india كلمات أغنية
- the magnetic fields - you're my only home كلمات أغنية
- playahitty - the summer is magic - radio mix كلمات أغنية
- jet 2 - becky (car freestyle) كلمات أغنية
- sammy stunna - cruel winter كلمات أغنية
- banda el recodo - la clave privada كلمات أغنية
- grand buffet - cream cheese money كلمات أغنية