
deankelly - gbam! كلمات أغنية
ah yeah yeah yeah
(ehen )
deankelly
baby girl i fit to die on top you love
you’re number one there’s no one above
you’re the best inna place come show the world you’re the boss no be luck
say i jam u for here girl gimmie love
oh aii
all the things wey i tell you truth to god baby girl no be lie
but for this your body i fit to do anything
even lie
lips like bervely body like 6 baby no be lie
this number no dey lie
(ukwu)
your body na the gbam gbam!
so sweet high me like bam bam
ukwu lekwa bum bum
water water yansh
wata bam bam
your body na the gbam gbam!
so sweet high me like bam bam
ukwu lekwa bum bum eh
nkechi what’s the dilli
all these other girls are sh_ty sh_ty
why dem born me you are the reason eh
sing for you eh!
kpai for you eh
she no like games but she won play
chop you i go leave empty plate eh
all the things wey i tell you truth to god baby girl no be lie
but for this your body i fit to do anything
even lie
lips like bervely body like 6 but e no dey lie
this number no dey lie
(ukwu)
your body na the gbam gbam!
so sweet high me like bam bam
ukwu lekwa bum bum
water water yansh
wata bam bam
your body na the gbam gbam!
so sweet high me like bam bam
ukwu lekwa bum bum eh
eh eh eh eh
silifat eh eh easy
eh
you go k!ll person eh
eh eh oya easy
eh eh eh eh
eh eh
you go k!ll person eh
aw yeah yeah
itʼs that badman dean o
are you ready?!
كلمات أغنية عشوائية
- bongo botrako - seguiré كلمات أغنية
- pk (class a) - quando a vontade bater (part. pk delas) كلمات أغنية
- shoreline mafia - intro (shorelinedothatshit) كلمات أغنية
- comb4t - bully كلمات أغنية
- parc jae jung (박재정) - if only (다시 태어날 수 있다면) كلمات أغنية
- rayana jay - real something كلمات أغنية
- joyce wrice - rocket science كلمات أغنية
- detonautas - dia comum كلمات أغنية
- matheus e kauan - tô com moral no céu كلمات أغنية
- mapei - orphan كلمات أغنية