
de wave - vanity upon vanity كلمات أغنية
…
(are you ready for the vibe)
if i get money i go runaway on a sat_rday, i go j_pa
you no go see my face ___ i have gone to spain
on a sat_rday i don j_pa
for the place we dey if dem look your yansh
you go look their face, say your father
no go dull yourself inside lagos state
dem go steal your phone steal your charger
many things wey my eyes don see
aboki with the ecstasy
agbero don dey enter street
bag of rice enter 150
government wanna injure me
na garri con dey favor mе
bournvita no be indomie
yoruba demons dеy find me
i just dey waka waka waka waka waka waka
nigeria jaga jaga jaga jaga jaga jaga
everything scatter scatter scatter scatter scatter scatter
dem just dey para para para para para para
i just dey waka waka waka waka waka waka
nigeria jaga jaga jaga jaga jaga jaga
everything scatter scatter scatter scatter scatter scatter
dem just dey para para para para para para
early in the morning, i don call my mummy
make she send me money, make i no go falling
hunger wanna k!ll me, n0body go tell you
make you enter oou, make you no go hustle (ahhhhh)
i dey carry cement, i dey carry the block till i buy the benz
i go finish my work, i go collect money with my dirty hand
tell me where you dey?
i dey soak garri on sat_rday with no sugar
i dey mix cement
carry konkere put am for my head give my broda
if i get money
do not call my phone, i go cut your call block your contact
i don’t have regrets
i don’t feel remorse for the steps i take, i’m an alpha
i just dey waka waka waka waka waka waka
nigeria jaga jaga jaga jaga jaga jaga
everything scatter scatter scatter scatter scatter scatter
dem just dey para para para para para para
i just dey waka waka waka waka waka waka
nigeria jaga jaga jaga jaga jaga jaga
everything scatter scatter scatter scatter scatter scatter
dem just dey para para para para para para
…
كلمات أغنية عشوائية
- chabezo - endlich da كلمات أغنية
- julia gray - robber bride كلمات أغنية
- lasta - скинхэды киберпанка (cyberpunk skinheads) كلمات أغنية
- nyno vargas & rvfv - confiésale كلمات أغنية
- the velveteers - beauty queens كلمات أغنية
- eddy arnold - yesterday when i was young كلمات أغنية
- influenza - l'importante siamo noi كلمات أغنية
- vanilla ninja - i miss you like hell كلمات أغنية
- wiley - party pooper كلمات أغنية
- timmy albert - totga كلمات أغنية