kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

de catamon - soso lyrics

Loading...

[intro: de catamon]
oh oh
mm mm mm
de catamon on the beat

[verse 1: de catamon]
girl shey you go come, hmm
put me on a call and
put me on a dm
anybody try put asunder
put me on a call and
put me on a dm
your body contest for a grammy
and you came out with a wining
them go talk, them go try
anybody try am put me on dm

[chorus: de catamon]
soso soso soso soso soso soso soso
soso gi bu the only one wey dey
for my own heart amaka
soso soso soso soso soso soso soso
soso gi bu the only one wey dey
for my own heart amaka

[verse 2: de catamon]
everywhere quite
i come dey ask some questions
wetin wey dey happen
no fashi
make dem no come dey call me badie
omo girl we should enter party
rocking with tha jar
rocking with tha jar okolo
girl see i no dey whiny
omo girl i feel you
see this kin eye wey i dey look on ur eyes
shooting
mending
shooting, shooting me
for my heart gen
make n0body try me for the matter, me i go reset all the maga
[chorus: de catamon]
soso soso soso soso soso soso soso
soso gi bu the only one wey dey
for my own heart amaka
soso soso soso soso soso soso soso
soso gi bu the only one wey dey
for my own heart amaka

[verse 3: de catamon]
yeah
make n0body trial me
make n0body do something wey go verx me
if you stop this lady
you go see the ginger
make n0body disturb me
i no thief anybody own
for this love, i go share all my royalty
everybody feeling all the vibe, see
make n0body come dey, shoot my shot
shoot my shot for me
make n0body try
all this kin girls wey them fully for the street
all these leki girls, wey n0body virgin oo
hmm
make n0body draw me come down
[chorus: de catamon]
soso soso soso soso soso soso soso
soso gi bu the only one wey dey
for my own heart amaka
soso soso soso soso soso soso soso
soso gi bu the only one wey dey
for my own heart amaka

[outro: de catamon]
anybody try you
meet me, i go fire
anybody try you, if you, meet me
i say, meet me
girle, call me
i go shot them
i go ment them
i go do them
it’s a bad man hit

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...