kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

de catamon - loner lyrics

Loading...

[intro: de catamon]
uh uh uh
n0body care or love
plenty matter
plenty matter full my head
mm mm
you’ve got to light up

[verse 1: de catamon]
fighting things my enemies goes till eternity
untitled
tryna see me off but me goes in an opposite
unloving
me feeling somewhat, me no fit go down
they do me so bad no one to complain
discussions to no contagious
unlawful
i can’t depress it
i no get anything in my mind now
wey pass the money
wey pass the dollar
many things full my head
plenty water full my eye now
money talks, in my case
i no fit rest in my mind now
am a loner
girona
so no dеpression
fine fact, i can’t give own goal
[chorus: de catamon]
only mе know wetin dey here
only me know wetin don sup
my basket fell off the gutter
at this point am known with the say that
am a loner
am a loner
am alone
only me know wetin dey here
only me know wetin don sup
my basket fell off the gutter
at this point am known with the say that
am a loner
am a loner
am alone
only me know wetin dey here
only me know wetin don sup
my basket fell off the gutter
at this point am known with the say that
am a loner
am a loner
am alone

[verse 2: emmzy chris, de catamon]
baby too good, she got energy
she too bad this nah felony
burst my brain with the melody
(ye ye ye ye)
fighting things my enemies goes till eternity
untitled
tryna see me off but me goes in an opposite
unloving
with this kin love wey you shew me
with this kin love i am feeling
i fit to fight kayamata matter
with your matter oh baby
say, this nah temptation
obsession, it is contagious
obsession see, unlawful
i can’t depress it
fine fact, i can’t give own goal
[chorus: de catamon]
only me know wetin dey here
only me know wetin don sup
my basket fell off the gutter
at this point am known with the say that
am a loner
am a loner
am alone
only me know wetin dey here
only me know wetin don sup
my basket fell off the gutter
at this point am known with the say that
am a loner
am a loner
am alone
only me know wetin dey here
only me know wetin don sup
my basket fell off the gutter
at this point am known with the say that
am a loner
am a loner
am alone

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...