kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

ddt juci, ddt juci, fabjini – adeleke money كلمات اغاني

Loading...

adeleke money
verse one;
abeg make you free your mind(uhn),make you take the boy along with you
make e no dey stress you,make we just dey flex oh,make we just dey move along
i’ve been putting my life to this whole thing (yeah)that’s why am singing this song
i get vibe see i no dey lie eh ehh!
chorus;
so wetin gum adeleke(nmm hmm)wey no fit come make i dey my dey,so wetin gum adelekе wey no fit come make i dеy my dey,i dey hustle for the street i dey pray for the day,make e no go be say i no work for the way,all the money wey go fit to change my name,change my name to the way e dey…
so wetin gum adeleke(yea sir) wey no fit come make i dey my dey(double trouble),so wetin gum adeleke wey no fit come make i dey my(ayuhhh!)
i dey hustle for the street,i dey pray for the day(yeh yahhh!!),make e no go be say i no work the way
all the money wey go fit to change my name,change my name to the way e dey(way e dey)
verse two;
i pray for better days,when businesses gon pile up with no delay,forget the stakes we’re getting paid,i’m never late for deals cus i love the cheddah
we never left cus we’re superballers,like my daddy used to say “you gon be the hardest,just do your best and leave the rest cus in hard times you’ll do without the best”,cus greediness could lead to death don’t let them k!ll you(ohhhh!)
no caps till we reach the top cus even when it’s lit you know talk is cheap
i never left the street cus am from the streets(ohhhhh!!)
one time for my family,still out here balling with my elder bros
i see the love and that’s my momma(oh oh),i see the curves and that’s my baby mama…
chorus;
so wetin gum adeleke wey no fit come make i dey my dey,so wetin gum adeleke wey no fit come make i dey my dey
i dey hustle for the street i dey pray for the day,make e no go be say i no work for the way,all the money wey go fit to change my name,change my name to the way e dey
so wetin gum adeleke wey no fit come make i dey my dey,so wetin gum ebele wey no fit come make i dey my dey(oh ohhh!)
i dey hustle for the street i dey pray for the day,make e no go be say i no work for the way,all the money wey go fit to change my name,change my name to the way e dey
so wetin gum adeleke wey no fit come make i dey my dey,so wetin gum adeleke wey no fit come make i dey my dey
i dey hustle for the street i dey pray for the day(pray for the day)x2

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...