d'banj - yours truly كلمات الأغنية
[verse 1]
i be the wickedest
i do it different
can’t touch my element
mind of a militant
can’t let you insult my intelligence
without infinity
na wetin give you audacity
i go let dem know
[chorus]
yours truly
now everytime when i show up it’s harmony(it’s harmony)
i owe myself in d ó su mí(ó su mí)
mouth no fit talk wetin my eye don see
ọmọ eye don see
when we start na togolo
back then dem dey jogodo
danfo driver polongo
so i give dem the koko, why me?
[verse 2]
ask about me nogodo
na me dey give dem jogolo
i go dey spend am modolo
i no go ever slogodo
ma na chi reason nwoke na n do
too hot to handle, move on my pimple
make i drink my hennessy, don wick o
i go face my enemy anywhere dem gather
they no fit stop my matter
way higher on top my ladder
make all my days dey longer
[chorus]
yours truly
now everytime when i show up it’s harmony
i owe myself in d ó su mí
mouth no fit talk wetin my eye don see
ọmọ eye don see
when we start na togolo
back then dem dey jogodo
danfo driver polongo
so i give dem the koko, why me?
dey try me, why me?
كلمات أغنية عشوائية
- flaco jiménez - carmelita كلمات الأغنية
- fafá de belém - bom dia, belém كلمات الأغنية
- damien dempsey - human كلمات الأغنية
- jasmine sagginario - yeah sing-along كلمات الأغنية
- a unidade - seguir em frente كلمات الأغنية
- the desert - sense wifi كلمات الأغنية
- little river band - night owl كلمات الأغنية
- kiingrod - now you know كلمات الأغنية
- lee ritenour - shape of my heart كلمات الأغنية
- que - weak كلمات الأغنية