
d'banj - worthy كلمات أغنية
Loading...
[verse 1: d’banj]
my gasolina
your eyes set me on fire
o njo mi lara
sometimes sef i dey para
hmnn olomi lara
coco melon make me mara
i must take you to mama
cos i am a real true son of my father
[chorus: d’banj]
had i known
had i known
i would have waited tipe tipe till i find you my baby
wouldn’t waste my time
waste my time
i just dey waste my time and energy on people wey no dey worthy
had i known
had i known
i would have waited tipe tipe till i find you my baby
wouldn’t waste my time
waste my time
i just dey wastе my time and energy on pеople wey no dey worthy
[verse 2: youssou n’dour]
كلمات أغنية عشوائية
- barbiekiller - паника كلمات أغنية
- gabizu yamaura - muito obrigado كلمات أغنية
- clasik wayne - no put body كلمات أغنية
- slimey tay - lucideon laflame كلمات أغنية
- zillakami - quicksand dance كلمات أغنية
- yeltsin is illuminati - апология шнуфеля (schnuffel's apology) كلمات أغنية
- blackbird raum - no exceptions part ii كلمات أغنية
- cecegods - issues كلمات أغنية
- billy talent - perfect world (live) كلمات أغنية
- jos canela - no eres tú, soy yo كلمات أغنية