
d'banj - which way to go كلمات أغنية
gee!
more cross on my neck!
uh_uh, uh
uh_uh, uh
uh_uh, uh
uh_uh
i don see, i don see so many things for my life
abeg o, make you no make the same mistake wey i make
my mama say, life e no dey as easy as me i think
i do like say i no hear, i just dey waka like mumu
as i dey waka dey go, i don meet many people
some of them sef worst pass evil
them go promise wetin them no fit do
when i start no be wetin i bargain o
as i dey waka dey go, i don meet many people
some of them sef worst pass evil
them go mislead you like devil
when i start no be wetin i bargain o
i’ve been hustling on the street, mama told me not to do it
now i don’t know which way to go
i’ve been doing this music, mama told me not to do it
now i don’t know which way to go
which way to go (which way to go)
this music o (this music o)
which way to go (which way to go)
this music o (this music o)
i say me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know
for this life, i don strive, i don try
but i just dey waka
in daytime, in nighttime, i meet people
but i just dey waka
some like us, some hate us, some jealous
but i just dey waka
where i dey go? where we dey go? if you know, me i no know
as i dey waka dey go, i don meet many people
some of them sef worst pass evil
them go promise wetin them no fit do
when i start no be wetin i bargain o
as i dey waka dey go, i don meet many people
some of them sef worst pass evil
them go mislead you like devil
when i start no be wetin i bargain o
i’ve been hustling on the street, mama told me not to do it
now i don’t know which way to go
i’ve been doing this music, mama told me not to do it
now i don’t know which way to go
which way to go (which way to go)
this music o (this music o)
which way to go (which way to go)
this music o (this music o)
i say me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know
i say me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know
كلمات أغنية عشوائية
- missh - csinálom a pénzt كلمات أغنية
- patient zéro (collectif) - hustle كلمات أغنية
- t1zeeex - променяла (changed) كلمات أغنية
- cross cromer - benedictus كلمات أغنية
- halvet - hamdi bey كلمات أغنية
- ¥oung arm¥ & plain jay - everyday money chasing كلمات أغنية
- qwiza - театры (theaters) كلمات أغنية
- sasha hurtado - going through the motions كلمات أغنية
- marked for deletion - this time كلمات أغنية
- balafré - gucci كلمات أغنية