d'banj - serve the lord كلمات أغنية
ah_ah
no long thing
it’s don jazzy again
make una join me let’s serve the lord together
i say if you wan serve juju na you sabi (na you sabi o)
as for me and my house we will serve the lord
if you wan worship mami_water na you sabi (na you sabi o)
as for me and my house we will worship the lord
look me head to toe, see as i dey shine o
i dey shine well_well ’cause god dey my side o
see as i dey bubble, devil dey for trouble
i don know the secret wey dey make am run far
oya na wetin be the secret, jesus
wetin be the secret, jesus
na wetin be the secret, jesus
tell me wetin be the secret, jesus
na wetin be the name o (jesus)
tell me wetin be the name o (jesus)
wetin be the name o (jesus)

كلمات أغنية عشوائية
- whoisnewell - never (никогда) كلمات أغنية
- carl nielsen - solnedgang كلمات أغنية
- robert hellos - följ jesus كلمات أغنية
- e_2bloody - samhain boyz anthem كلمات أغنية
- bea pelea & pipo beatz - y si no hay mañana? كلمات أغنية
- bullet size fairy - i saw u in my dream tonight كلمات أغنية
- xuxa - um feliz natal كلمات أغنية
- ножевые незабудки (knife forget-me-nots) - n4 كلمات أغنية
- лілу45 (leelu45) - де моя молодість? (where is my youth?) كلمات أغنية
- magic whatever - bring on the lightning كلمات أغنية