d'banj - na lie كلمات الأغنية
che, this is a wake up call to all liars
no need to lie no more
make una tell am as e be
white is white, black black, no long talk
listen
first of all liar na cheater
now you wanna come to toast my sister
take her to your house to start to beat her
the next thing wey i hear, you try to k!ll her
mr. teacher, mr. preacher
d’banj don’t care if you drive car a big car
you say yo drive a big car, just to squeeze her
we know say you dey lie, so make you leave her
oya come o, listеn to wetin i wan talk o
d’banj o no go take any of the jokеs o
when you see a liar they go talk like this
when you see a liar they go talk like that
oya come o, listen to wetin i wan talk o
d’banj o no go take any of the jokes o
this na liar, liar, lie, lie no dey pay
when you see a liar make you tell dem say, na lie
they go say na them they big pass (na lie)
they go say na them drive first class (na lie)
they go say na they dey fly first class (na lie)
i say (na lie)
i say (na lie)
they go say na their car just pass (na lie)
they go say na dem know book pass (na lie)
they go say na their babe just pass (na lie)
i say (na lie)
i say (na lie)
where the fire dey, where the fire dey
all the liar dem, fire fit burn dem
if dem no remain, fire fit burn dem
all the liar dem, dem have a problem
a wulipa problem
come d’banj, come help dem fit solve them
you know me can d_mn them
you know me can dem them
me and dem no friend
you know we can d_mn them
some of demma say they have a degree
when you check it out they have no pedigree
some of demma say they live in a city
when you check it out they live lowkey
dem mama like dem rich
when you check it out they are so impoverish
they lie (they lie)
they lie (they lie)
they lie
they go say na them drive first class (na lie)
they go say na they dey fly first class (na lie)
i say (na lie)
i say (na lie)
they go say na their car just pass (na lie)
they go say na dem know book pass (na lie)
they go say na their babe just pass (na lie)
i say (na lie)
yo, yo, meant to dude
said you had the latest dots
when you telling more lies than satan does
hey, because you lie you can fall your only churchill
your mouth’s in a toilet bowl
now you tell me who’s fat chips in the middle
you fix this n_gga, quick, quick better wake up
i spit sweet here, rip off your make up
’cause everybody know you made a quick for that, jacob
i spot your lies from a mile away
’cause you talk fast, mumbling an apology, ma apology, ma’am
just telling the truth
i know you don’t leave but you’re telling the bull
you said your chic is really like boo with shades
but really she’s like a baboon with braids
so next time you wanna tell a lie in splendor
remember i’m handy with the lie detector
they go say na them drive first class (na lie)
they go say na they dey fly first class (na lie)
i say (na lie)
i say (na lie)
they go say na their car just pass (na lie)
they go say na dem know book pass (na lie)
they go say na their babe just pass (na lie)
i say (na lie)
i say
yeah, make una hear me now
i wan teach you una little something wey una go dey talk when una see liars
you see, me i no dey entertain liars and my people here we no dey entertain liars
so when we see liars, this na the thing wey una go dey talk
una go dey repeat am after me, hi
ti be fun oshi (ti be fun oshi)
ti be fun oshi (ti be fun oshi)
ti be fun oshi (ti be fun oshi)
ti be fun oshi (ti be fun oshi)
mo ni ya na fun oshi (ya na fun oshi)
ya na fun oshi (ya na fun oshi)
ya na fun oshi (ya na fun oshi)
ya na fun oshi (ya na fun oshi)
fi le
ti be fun oshi (ti be fun oshi)
ti be fun oshi (ti be fun oshi)
ti be fun oshi (ti be fun oshi)
ti be fun oshi (ti be fun oshi)
mo ni ya na fun oshi (ya na fun oshi)
ya na fun oshi (ya na fun oshi)
ya na fun oshi (ya na fun oshi)
ya na fun oshi (ya na fun oshi)
hini e, hun
كلمات أغنية عشوائية
- rh430 - j'ai mes raisons كلمات الأغنية
- royal hustle & tara louise - forever كلمات الأغنية
- fiftytwo! - kawasaki no hook كلمات الأغنية
- neymond - hurt me كلمات الأغنية
- tanir & tyomcha - why not كلمات الأغنية
- srvnt - mijn wereld كلمات الأغنية
- daniel devita (doble d) - patria grande كلمات الأغنية
- exhale (sweden) - stängda dörrar كلمات الأغنية
- hot won't quit - i know كلمات الأغنية
- bülent ersoy - bilemezsinki كلمات الأغنية