kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

d'banj - koko (remix) lyrics

Loading...

[intro: d’banj]
make i tell them the koko, ah, make i tell them the koko (huh)
make i tell them the koko, ah, make i tell them the koko (gba)
make i tell them the koko, ah, make i tell them the koko (huh!)
make i tell them the koko, ah, make i tell them the koko (file!)
if i tell them the koko, i say make you yarn them the koko
if i tell them the koko, makе you yarn them the ko—

[chorus: d’banj]
baby girl, tell mе what you want?
(koko ah, koko)
hmm, it’s right here, i got what you need
(koko ah, koko)
lil mama, kilode? sun mọ bangalee
(koko ah, koko)
eh, eh
(koko ah, koko)
you say what?
(koko ah, koko)
yo eskeez, k!ll the riddim and buss it

[verse 1: d’banj]
i want to ye (ye), i want to ah (ah)
i want to give them, dem must to gba (gba)
i’m all the way (way), i’m not too far (far)
all dem s_xy ladies wan go down
the gbẹdu on pace, dem wan to knack
it’s not the same win, i don dey knack oh
tell the dj to run it back
gbẹdu carry problem, comot the bag oh
[verse 2: akon, akon & d’banj, d’banj]
some people make believe, yeah
some tell you fantasy, yeah
for, i just wanted to know
as long as you’re amazed
you have all that you need, yeah
holla
yeah, yeah
’cause if i talk am, i go do am, ah
baby girly, i go do am, ah
just tell me what you want, you go see am, ah
i no go lie, i no go let you down
there ain’t nothing inna my way
see my love e don feed me troway
baby girl, i go love you all my days, ah, yah_yah
can i get a witness?
can i get a witness? (witness)
can i get a witness? (witness)
and you be my weakness
and i no dey pretend, ah
girl i no dey pretend, oh
for i just wanted to know
as long as you’re amazed
you have all that you need, yeah
(koko ah, koko)
[chorus: d’banj]
baby girl, tell me what you want?
(koko ah, koko)
hmm, it’s right here, i got what you need
(koko ah, koko)
lil mama, kilode? sun mọ bangalee
(koko ah, koko)
eh, eh
(koko ah, koko)
you say what?
(koko ah, koko)
baby girl, tell me what you want?
(koko ah, koko)
hmm, it’s right here, i got what you need
(koko ah, koko)
lil mama, kilode? sun mọ bangalee
(koko ah, koko)
eh, eh
(koko ah, koko)
you say what?
(koko ah, koko)
hmm

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...