davido - unavailable [mixed] كلمات الأغنية
[intro: davido]
eh_eh_eh_eh_eh
tune into the king of sounds and blues
(yo, dj lambo sound system a go nice up di place)
initiating rage process (positive)
[chorus: davido]
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
[verse 1: davido]
and i sorry for who wan (who wan), who wan gbe my matter s’ori
i’m only human (human), so make n0body para, oh
say i carry woman (woman), shey na man wey i for carry?
f_ck all the rumours, abi e get when i talk say i be pastor
mm (yeah_yeah), if you know, you, oh
the kind work, if it’s not owo, oh
i can’t talk ’cause, owo ni koko (koko)
oga ade dey your dey, me, i dey for the dey, girl, i’m unavailable
[chorus: davido]
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
[verse 2: musa keys]
them streets be complicating my life, i don’t have no time, sana
come see me shining, got too many birds on my ig
i’m changing my life, oh, got my mama proud, innit?
she kept me going, this fame took all my freedom omo
’cause i’m a big propeller, big propeller
big propeller, big propeller
big propeller
كلمات أغنية عشوائية
- hatebreed - puritan كلمات الأغنية
- hatebreed - remain nameless كلمات الأغنية
- hatebreed - smash your enemies كلمات الأغنية
- hatebreed - unloved كلمات الأغنية
- hatebreed - we still fight كلمات الأغنية
- hatebreed - world apart كلمات الأغنية
- hatebreed - you're never alone كلمات الأغنية
- hate eternal - beyond redemption كلمات الأغنية
- hate eternal - born by fire كلمات الأغنية
- hate eternal - by his own decree كلمات الأغنية