
davido - no competition كلمات أغنية

[chorus: davido, , davido & asake]
no competi_ competi_
competition for my lady
oh no
’cause she get everything wey i need in a woman and more
my lady, if you see my lady oh
istolobon won
you go know sey people fine
you go know god design na elele (oh, na elele, oh ah)
shey na yansh oh? (eh), be like mattress (eh)
shey na face oh? (eh), be like actress (eh)
i say n0body fit contest oh
oh oh oh, with my baby oh
shey na yansh oh?, shey na face oh?
shey na waist oh?, una no be mate oh
uh_uh, wo_wo_wo_wo_wo
n0body to fit contest oh, uh
[verse: asake, davido]
my agbani darego
olo mi, my nene go
ọmọ mummy, elе daddy
mr. money, like lepa shandi
ṣo mọ pе you carry, o tobi
o l’ara, o l’omi
fa mi mọra, angelina jolie
iwọ nikan, nikan, nikan, nikan, o ti to mi
mo ko ẹ jẹ bii ti indomie
baby durọ mọ mi, no go leave me lonely
gbagbe jonzing, make you leave the story
ma lọ kan’ra mọ mi, ’cause you see me stoning
iwọ ṣa maa wo mi
bi mo ṣe n jo, iwọ ṣa maa wo mi
o ni problem, iwọ l’alabaro mi
ọlọlade o, k’ori mi maa ta ko mi ooo
’cause you got my soul, my soul
you’re the melody for my soul
girlie, you’re my all, my all
can’t leave you alone
oh oh
[chorus: davido, , davido & asake]
no competi_ competi_
competition for my lady
oh no
’cause she get everything wey i need in a woman and more
my lady, if you see my lady oh
istolobon won
you go know sey people fine
you go know god design na elele (oh, na elele, oh ah)
shey na yansh oh? (eh), be like mattress (eh)
shey na face oh? (eh), be like actress (eh)
i say n0body fit contest oh
oh oh oh, with my baby oh
shey na yansh oh?, shey na face oh?
shey na waist oh?, una no be mate oh
uh_uh, wo_wo_wo_wo_wo
n0body to fit contest oh, uh
كلمات أغنية عشوائية
- planbe x lanek - kickflip كلمات أغنية
- some bodies - last song كلمات أغنية
- gucci mane - get it up كلمات أغنية
- native run - good on you كلمات أغنية
- matiah chinaski - empanadas y chucrut (empanadas & sauerkraut) كلمات أغنية
- quise & stevinchi - illuminate كلمات أغنية
- glades - fools (troye sivan cover) كلمات أغنية
- szamz - gówno jest chore (tylko squad) كلمات أغنية
- money boy - danke hip hop كلمات أغنية
- kelly hogan - golden كلمات أغنية