kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

davido - kekwanu كلمات الأغنية

Loading...

[intro]
oh oh
leggo!
shizzi
eh baba
leggo!

[hook: davido]
eh shoutout
to everybody shoutout
you know my people shoutout
oh shoutout eh eeh
shoutout
everybody shoutout
my s-xy lady shoutout to you
eh shoutout eh eeh

[chorus: davido, timaya]
kekwanu
everybody na shalla
kekwanu, shalla
kekwanu, shalla
kekwanu
everybody shalla
kekwanu, shalla
kekwanu, leggo
kekwanu, leggo
kekwanu

[verse 1: timaya]
shalla to my guys and shalla to my hittas
all the people
the people wey believe us
shalla to my friends and my people all mi fellas
anytime i come see the boys dem a jealous
sometime ago go (go go)
dem bi say mi ama koto (koto)
i dey make dem dey kolo (kolo)
see the people snap photo eh
long time ago go
dem say me i dey kolo
now i dey made them snap photo
the people dem believe me ooh
anytime i come say the people happy
i dey make everybody jolli
see all my ladies they whine pappy
see the girls dem want to pappy
leggo!
right now bend down
s-xy body come bend down
all my djs bombam
all my fellas oya bend down
leggo!

[hook: davido]
eh shoutout
to everybody shoutout
you know my people shoutout
oh shoutout eh eeh
shoutout
everybody shoutout
my s-xy lady shoutout to you
eh shoutout eh eeh

[chorus: davido, timaya]
kekwanu
everybody na shalla
kekwanu, shalla
kekwanu, shalla
kekwanu
everybody shalla
kekwanu, shalla
kekwanu, leggo
kekwanu, leggo
kekwanu

[verse 2: davido]
baby girl make you shake am o
please don’t break am o
shizzi make am o
ah kwanu
obio try don’t delete kwanu
please don’t fake am o
a fit to mate her too
(oh yeah yeah yeah)
nw-nkwo kanu
oh there she comes again
my baby make we go oh
a pretty girl from isal’eko
she say she hear my song on the radio
she wanna be in my video
if you come around dem go holla (holla)
all the girls dem a holla (holla)
all my guys oya shalla (gboza)
‘cuz every top mi say reggae
oya show me your baebe
oya shake your ikebe
one time for the dj
run it back if you feel me eh

[hook: davido]
eh shoutout
to everybody shoutout
you know my people shoutout
oh shoutout eh eeh
shoutout
everybody shoutout
my s-xy lady shoutout to you
eh shoutout eh eeh

[chorus: davido, timaya]
kekwanu
everybody na shalla
kekwanu, shalla
kekwanu, shalla
kekwanu
everybody shalla
kekwanu, shalla
kekwanu, leggo
kekwanu, leggo
kekwanu

[outro: timaya]
everybody shalla
shalla
shalla
shalla
everybody shalla
leggo!

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغاني الشهيرة

Loading...