
david oke a.g.s - na you holy pass (nyhp) كلمات أغنية

jesus
na you holy pass
jesus
jesus christ the living god
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake na you be the best
i praise your name
na you holy pass
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake na you be the best
i praise your name
na you holy pass
on calvary, jesus you died for me
egbegberun eeri, ko le duro niwaju re (millions of iniquities cannot stand before you)
na only you come turn my heart around from good
you give me holy spirit make me bele full
everybody wey see me shout “oh my god!”
even me sef dey wonder “you save my life”
jesus my savior “you be my god”
only you be “talk and do” god
na only you fit make me holy o
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake na you be the best
i praise your name
na you holy pass
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake na you be the best
i praise your name
na you holy pass
on calvary, jesus you died for me
egbegberun eeri, ko le duro niwaju re (millions of iniquities cannot stand before you)
na only you come turn my heart around from good
you give me holy spirit make me bele full
everybody wey see me shout “oh my god!”
even me sef dey wonder “you save my life”
jesus my savior “you be my god”
only you be “talk and do” god
na only you fit make me holy o
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake na you be the best
i praise your name
na you holy pass
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake na you be the best
i praise your name
na you holy pass
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake
you no be gbarogudu (counterfeit)
na you be the best
i praise your name
na you holy pass
كلمات أغنية عشوائية
- ivy jo hunter - only a lonely man would know كلمات أغنية
- axel johansson, konrad mil & heleen - free fall كلمات أغنية
- cobi - pressure كلمات أغنية
- arrezzia menendez - say my name كلمات أغنية
- american dead cross - in the attic made of shattered love كلمات أغنية
- donnie menace - burn it down كلمات أغنية
- diizii - draco off ded كلمات أغنية
- dj shalyn g - heartbeat كلمات أغنية
- uru - あなたがいることで (anataga iru kotode) كلمات أغنية
- tops - future waits كلمات أغنية