dare sweet - wicked كلمات الأغنية
oh yea eh
dare sweet oh yea
o jephy jephy jephy
that your body wicked
wicked wicked
that your body wicked
wicked wicked
that your body wicked
wicked wicked
that your body wicked
wicked wicked
baby wine with your waist
ogini wine for the chase
wine for the paper
wine for the chase
baby wine with your waist
ogini wine for the chase
baby wine for the paper
ogini wine for the chase
this your love is wicked
baby are you free for the weekend
babe make i plug for your socket
babe this your wine is different
nike oh nike
nike oh you keeh dem
nike oh nike
nike oh onanana
baby see
see what you done to me
only you dey for me yeh yeh
that your body wicked
wicked wicked
that your body wicked
wicked wicked
that your body wicked
wicked wicked
that your body wicked
wicked wicked
baby wine with your waist
ogini wine for the chase
wine for the paper
wine for the chase
baby wine with your waist
ogini wine for the chase
baby wine for the paper
ogini wine for the chase
that your body wicked
shey you go come for the weekend
wey you wina am go low
make a man pull shokoto
wey you wine am gololow
make a man go loco
ye masa
ye masa, omoge ye masa
we you go down down im in love
money for my pocket
ima give you love no dey front
omoge no gock am oh ey
that your body wicked
wicked wicked
that your body wicked
wicked wicked
that your body wicked
wicked wicked
that your body wicked
wicked wicked
baby wine with your waist
ogini wine for the chase
wine for the paper
wine for the chase
baby wine with your waist
ogini wine for the chase
baby wine for the paper
ogini wine for the chase
كلمات أغنية عشوائية
- 뱃사공 (bassagong) - 진심 (honestly) كلمات الأغنية
- ayumi hamasaki - petal كلمات الأغنية
- césar menotti e fabiano - é o amor كلمات الأغنية
- nakatomi plaza (band) - words كلمات الأغنية
- kajagoogoo - only for love كلمات الأغنية
- the mcguire sisters - goodnight, sweetheart, goodnight كلمات الأغنية
- starflyer 59 - play the c chord (live) كلمات الأغنية
- y-titty - #hashtag (feat. mc fitti) [extended version] كلمات الأغنية
- jelani imani - kurt angle كلمات الأغنية
- slade - daily كلمات الأغنية