
dannyyo - levelup intro كلمات أغنية
intro]
oh ye
oluwayoyo mo de
levelup
[verse 1]
i sleep and i wake up as an upcoming
and i could feel that i’m blessed indeed
blessed with the music on the melody
i know no say na like e be
to be a star omo e no easy
so i dey pray make better be
ori buru ku ko ma ya ila mi
[chorus]
say oh lord of mercy
shower your blessings on me
baba da ku sheun owu rere laye mi
anything i do make e pay me
owun mo ba sha oma pemi
say oh lord of mercy
shower your blessings on me
baba daku sheun owu rere layе mi
anything i do make e bless
baba mi na makе you bless o
[verse 2]
when dem tell me say i no go fit to blow
but bi adenuga mo ma glo
and i k!ll that your show like mtn everywhere you go
i go dey well_known just like coro
and that king wey u dey form and i go let you know
say god go do am for me and god go do am for you
na only u could stand on your feet and pray to jah gee
[chorus]
say oh lord of mercy
shower your blessings on me
baba da ku sheun owu rere laye mi
anything i do make e pay me
owun mo ba sha oma pemi
say oh lord of mercy
shower your blessings on me
baba daku sheun owu rere laye mi
anything i do make e bless
baba mi na make you bless o
[outro]
i sleep and i wake up as an upcoming
and i could feel that i’m blessed indeed
blessed with the music on the melody
i know no say na like e be
to be a star omo e no easy
so i dey pray make better be
ori buru ku ko ma ya ila mi o ye
كلمات أغنية عشوائية
- kayncee - hold the ashes كلمات أغنية
- cold blood - we gon make it كلمات أغنية
- narcy - first world problems كلمات أغنية
- zenith griffin - all alone كلمات أغنية
- jonny m - *because the internet* alternate ending? كلمات أغنية
- lin-manuel miranda - say no to this (draft 11.7.13) كلمات أغنية
- yellow44 - pimpstars كلمات أغنية
- saint saviour - a woman scorned كلمات أغنية
- nicky louise williams - jumping over the edge كلمات أغنية
- culture shocka - island chain reaction كلمات أغنية