
danny s. - jah كلمات أغنية
otu me_tume_tume, tume_me
call me danny s oh
aiye le
aiye o le
(booster)
aiye le
aiye o le oh
enemy wey dey block my way (jah)
enemy wey dey block my shine (jah)
ota t’on shey rede rede (jah)
dem no wan make i jubilate (jah)
dem no wan make i celebrate oh (jah)
ota t’on gb’ogun timi oh (jah)
bad, bad belle for my life (jah)
friends wey dey chop me for leg (jah)
spirit of promise and fail oh (jah)
bye bye to rede rede (jah)
bye bye to jaku jaku (jah)
odi gbere gbere (jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
enemy wey dey road oh (jah)
all this one wey dey show oh (jah)
enemy wan dey show me yanga (jah)
enemy wan dey show me craze oh (jah)
see dem, see dem, dem dey come oh (jah)
awon yaman yaman, yaman yaman (jah)
gbogbo ogun kiri kiri (jah)
gbogbo ogun “i never chop oh” (jah)
won fe she’ku pami (jah)
from january, december (jah)
spirit of promise and fail oh (jah)
bye bye to rede rede (jah)
bye bye to jaku jaku (jah)
odi gbere gbere (jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
aiye le
aiye o le
aiye le
aiye o le oh
otu me_tume_tume, tume_me
call me danny s oh
o piti_piti_pi_titi
booster, booster
oosha, oosha
كلمات أغنية عشوائية
- lil puro - love lies كلمات أغنية
- vania souza - falando mal de mim?: كلمات أغنية
- milk & bone - daydream كلمات أغنية
- darkiel - nunca volverás كلمات أغنية
- ivory hours - you كلمات أغنية
- pijar - peran dua arah كلمات أغنية
- otieno terry - love16 كلمات أغنية
- s.o. - the end? كلمات أغنية
- lil droptop - slide كلمات أغنية
- bass drum of death - third coast dreaming كلمات أغنية